"Body" lyrics
Sarz & Joeboy Lyrics
"Body"
[Sample:]
Every gyal want a wuk off a mi
Every gyal dem a mad ova mi
Every gyal want a wuk off a mi
All of a sudden dem a dead ova mi
[Joeboy:]
Mami, mami, what's the level?
Me I just want to get to know you more
And I ain't no devil
You the gem that I've been searching for (Uh, oh, uh)
Hopefully you go see say me I no joke, yeah
The way I feel about you girl, say nobody know, uh
Girl, your body top, I swear
Don't nobody do it like you, baby, yet
Girl, you gat me feeling blessed
I'ma make you feel good, you no go stress
Say na which kind thing be this?
Wey dey make a badman wan commit
Oya baby, come and whine pon it
Whine pon it, oshey
Girl, your body top, I swear
Don't nobody do it like you, baby, yet
Girl, you gat me feeling blessed
I'ma make you feel good, you no go stress
Say na which kind thing be this?
Wey dey make a badman wan commit
Oya baby, come and whine pon it
Whine pon it, oshey
Say na you dey hot, every other day (Day day)
I no wan beat around the bush, it doesn't pay (Pay pay)
I'm here to stay, me I no go run away
Even if I japa, I go always come again
So rora mi, gbes'lo
Omoge, wa baby jo
This matter no be joke
Hopefully, you get the scope, oh na-na
Girl, your body top, I swear
Don't nobody do it like you, baby, yet
Girl, you gat me feeling blessed
I'ma make you feel good, you no go stress
Say na which kind thing be this?
Wey dey make a badman wan commit
Oya baby, come and whine pon it
Whine pon it, oshey
Girl, your body top, I swear
Don't nobody do it like you, baby, yet
Girl, you gat me feeling blessed
I'ma make you feel good, you no go stress
Say na which kind thing be this?
Wey dey make a badman wan commit
Oya baby, come and whine pon it
Whine pon it, oshey
Girl, your body top, I swear
Don't nobody do it like you, baby, yet
Girl, you gat me feeling blessed
I'ma make you feel good, you no go stress
Say na which kind thing be this?
Wey dey make a badman wan commit
Oya baby, come and whine pon it
Whine pon it, oshey
- AZLyrics
- S
- Sarz Lyrics
album:
"Protect Sarz At All Costs" (2025)
You May Also Like
Young Jonn - "Full Control" She say I want you inside me
Give me assignment
Do your worst and leave it inside
But that one no concern me
I want you beside me
She say give me apple
Open my eye
Open my eye my eye
I give you...
Lojay & Tyla - "Memories" And I'll slide through in my Jeep
Man, we settle all the issues when we get underneath
I say, "I see you," on your post and delete it
I see you tired of the lies and the cheating, you know
Oh, no...
KOJO BLAK & Lasmid - "BALANCE" Wait
I go give you balance
Oh Alimatu challant
No man fit to dey cross carpet
Commot body my money gallant
Oh
Make I give you balance
Oh Alimatu challant
No man fit to dey cross carpet
Commot body...
Fave - "Baby Riddim" Steady your face jor for me
I wanna take a picture
So this could last longer for me (Longer for me)
Yeah, take my secrets
Guard them like precious money (Precious money)
I never want to hear you...
DaVido - "Funds" Vul' indlela, wemamgobhozi
Aya-ya-ya-ya-ya-ya-ya-ya
Bam-bam
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
Wemamgobhozi...