"247" lyrics

Seyi Vibez, Tml Vibez, Muyeez, Billion Solar & Nerryckole Lyrics

"247"

Every blessings I Dey see now
Na the blessing from God
Smaller wey dey on top
Olohun I no go fall

Won ni kin go harder so me I go on soun
Anyhow I Dey on God
Wetin Dey occur orr

Even them poeple them be hating on me
But I no fit to draw
Cus I gatty my God... Olohun

Cus my producer
As he they give me non stop
Oya je ka record look around no body to trust
Cus I no Dey too sure

Anytime am calling u baba answer my call
Anywhere I Dey perform
You know say aiye por gan
Turn up aiye por gann

Oh ah ya so me tell my **** sey
**** no foh for that bobo
Try make money chenking po gan
Rora gbese lekookan baby yi jowl

I am sorry baby I am sorry
I am sorry I thank God for my journey
Am not sorry to take what is for me
Am not sorry for hustling 247

Every blessings I Dey see now
Na the blessing from God
Smaller wey dey on top
Olohun I no go fall

Sebiwo loni kin malo
I no go fall
Sey my blessing no go stop
I no go stress before I churp urp

If na power e for don cast una for luck up
Mosofun won nigbakan
I fell when I try so me ride on oh ah ah

Cus my producer
As he they give me non stop
Oya je ka record
Look around no no body to trust
Cus I no Dey too sure

Anytime am calling u baba answer my call
Anywhere I Dey perform
You know say aiye po gan
Turn up aiye po gann

Oh ayaaa so me tell my **** sey
**** no foh for that bobo
Try make money shenking po gan
Rora gbese lokokan baby yi jor

I am sorry baby I am sorry
I am sorry I thank God for my journey
Am not sorry to take what is for me
Am not sorry for hustling 247


You May Also Like
D'Banj - "Since '04" I must greet you all specially Bad boy since 04 I no know if you know I no care if you notice I burn up with the O.Gs Egbe isu ka n'iyan Light up if you notice Light up if you know this Since...
Lasmid - "Puul" Charger When I'm high make you no de disappear Me I getti Dawta for your there Girlie make you no de runaway I wan bend you like you want sit for chair Give you my fingers if you care We no be...
King Promise - "Mad Oh" Oh na na eh Girl you dey make Na na na Oh na na whoah oh King, King Promise Nti min pai me tirimu nkyer3 wo s3 me dɔ wo aa (Shw3) niama me y3 nyinaa nso 3nsɔ wo ani aaa Minka m'anum ns3m nyinaa ansa...
D'Banj - "Koko" Hmm Bangalee Yo Eskeez kill the rhythm and buss it Baby girl, tell me, what you want? (Koko ah, koko) hmm It's right here, I got what you need (Koko ah, koko) Lil mama, kilode? Sun mọ bangale (Koko...
Ayra Starr - "Jazzy's Song" Drink is getting my head Shayo plenty for cup I'm gone (I'm gone) Plenty people for section They are looking for attention O lord E mi ti mo ti jo go Ti mo ti mu panasharp Mo ti no no You go hear...