"Since '04" lyrics
"Since '04"
I must greet you all specially
Bad boy since 04
I no know if you know
I no care if you notice
I burn up with the O.Gs
Egbe isu ka n'iyan
Light up if you notice
Light up if you know this
Since mo-hits if you know this
Flex if you hold cheese
I dey ball, I dey throw 3s
Dem go dey do like say dem dey pray make I no miss
Ya'll **** don't know me
Na God grace wey dey
Na God grace wey dey hold me
Fine girls won wa mi
So fun won I'm kalakuta trapping
Omo gbon
I get the right vibe wey go turn you on
Won komije bi obe ati iyan
I be the God father corleone
Yes I'm the one
Omo gbon
I get the right vibe wey go turn you on
Won komije bi obe ati iyan
I be the God father corleone
24/7
Me I dey hustle for my raba
So we go see later
What God can not do
Emi oni le gba o
24/7
Me I dey hustle for my raba
So we go see later
Emi oni le gba o
Does not exist
Aje
Omo ope ti gbera
I been on ma fastest chase
I been chasing my paper
If it is about the mulla
Anytime you call me up
I go come deliver
They can't see what I see
So they can't know what I know
Say na high coast
Icyyy
Hmm now they know they can't dami duro
Aje
Bangalee ti gbera
I been on ma fastest chase
I been chasing my paper
If it is about the mulla
Anytime you call me up
I go come deliver
Omo gbon
I get the right vibe wey go turn you on
Won komije bi obe ati iyan
I be the God father corleone
Yes I'm the one
Omo gbon
I get the right vibe wey go turn you on
Won komije bi obe ati iyan
I be the God father corleone
24/7
Me I dey hustle for my raba
So we go see later
What God can not do
Emi oni le gba o
24/7
Me I dey hustle for my raba
So we go see later
What God can not do
Emi oni le gba o
Does not exist
I'm d'banj or skibanj as my jamaican friends call me and I must greet you all specially
- AZLyrics
- D
- D'Banj Lyrics
album:
"The Entertainer: D'Sequel" (2024)
You May Also Like
ODUMODUBLVCK & Blaqbonez - "TECHNICIAN" Technician
My tester
Look at how I control her
She dey find me, make I knack am
Put her on my vibration
(Vibration)
Technician
My tester
Look at how I permutate am o
(Modu I think you're a pimp o)...
Common - "The Neighborhood" Thousand lives ago
We were young, and we didn't know
We were trading our crowns for our souls
Made the sacrifice, headed back to the light
But be careful, don't drown in the gold
I know it glows,...
Joeboy - "Sip (Alcohol)" Mad
We no go fall
We ah go go, we go win
You you go know
All of the blessings fall on my yard
Blessings dey for my yard
And like that
E go be, e go see, you go feel am
Because the blessings fall on...
Kid Cudi - "Trapped In My Mind" You see I'm trapped in my mind, oh I'm, going trippy
Oh I don't think I'll ever go
You see the walls are so high that I, couldn't climb them
So I don't know which way to roll
I feel I'm stuck in...
Serani - "No Games" Ohhh... Girl I love you
Ohhh... Aaaaaa... ohhh
It's it's it's serani
Just in case you never know
Just in case you never know oh oh
Aaaa ohhh Love you girl
Do you feel the same
I doh wanna...