"Allergies" lyrics
"Allergies"
Shalli-fucking-popi
Kẹlẹ want the pamper (Confirm)
Kẹlẹ want the pamper (Confirm)
Ah, kẹlẹ want the pamper (Kẹlẹ wan')
Why you wan' dey touch my shit?
Girl, you know you ain't up to standard (Confirm)
That your body dey tension me (Tension me)
Baby, put that nyash on me (On me)
"Baby, how much you fit chop?"
She tell me she go spend all my pension
Surely, oh (Oh), ah-ahn
I'm allergic to broke-ass bitches (Ah-ahn, ah-ahn)
(Ah-ahn) I'm allergic to una odd (Wahala)
(Ah-ahn) I'm allergic to broke-ass bitches
Bye-bye, you no fit see me finish
I'm allergic to una odd
Ah-ahn, ah-ahn (Confirm)
Ah-ahn
Shalli-fucking-popi, ah-ahn (Way, seh)
Shallipopi, ah, Shallipopi, ah
Shallipopi, ahn (Seh), ahn
The kẹlẹ want the pamper (Voltage)
Kẹlẹ want the— (Ah)
Baby, that's why I wan' chop this your body (Confirm)
No be today we dey ball like Kanté
I be Merlin, make I show you my magic
Press money, make we bobosi
Ah, I dey press money wey dey totori
Ah, he say, "Press money, make we bọbọsi, baby"
(Ah) Ah-ahn, ah-ahn
Shalli-fucking-popi, ah-ahn
Ah, ah-ahn
Shalli-fucking-popi, ah-ahn
I'm allergic to poverty (Po', po')
Ajẹpako, e go shine one day (Shine, shine)
E no matter money wey you get, oh (Ehn?)
Ajẹbo, go still kpai one day (Kpai)
I'm allergic to you, gẹgẹ
No dey form, me and you go knack one day (Knack, knack and knack)
Baby girl, you do like say she no dey shit (No dey shit)
I'm allergic to that kind thing (That kind thing)
Baby, no dey do me that kind thing (That kind thing)
I'm allergic to that kind thing (That kind thing)
I'm addicted to lifestyle shit
If e bust (Way), na Pluto way, that kind thing (Seh-seh, that kind thing)
Ah, kẹlẹ want the pamper (Kẹlẹ wan')
Why you wan' dey touch my shit?
Girl, you know you ain't up to standard (Confirm)
That your body dey tension me (Tension me)
Baby, put that nyash on me (On me)
"Baby, how much you fit chop?"
She tell me she go spend all my pension
Surely, oh (Oh), ah-ahn
I'm allergic to broke-ass bitches (Ah-ahn, ah-ahn)
(Ah-ahn) I'm allergic to una odd (Wahala)
(Ah-ahn) I'm allergic to broke-ass bitches
Bye-bye, you no fit see me finish
I'm allergic to una odd
Ah-ahn, ah-ahn (Confirm)
Ah-ahn
Shalli-fucking-popi, ah-ahn (Way, say, see am)
Shallipopi, ah, Shallipopi, ah
Shallipopi, ahn, ahn
Writer(s): Crown Uzama
- AZLyrics
- S
- Shallipopi Lyrics
You May Also Like
Victor AD & Babyboy AV - "Level" What's the level
(Tell me what's the Mara)
Remember those days when we Dey on zero
(En kini ma fagbo)
Now we we Dey worry worry how e be them
(Oshey)
All of those men wey no wish us well
Na una...
Young Jonn - "Obi's House" (Giddem, Giddem)
(Wi-Wi-Wi-Willis, Giddem)
Holy-Holy (hmm), brother, nobody holy (ah)
Open your eyes, Eko l'èlèyi (hmm)
I carry my foreign baby to Lagos
Buss down, High Fashion, next stop
Eko l'áyè...
Seyi Vibez - "MARIO KART" Semzi
Semz Bond
Oh, my God
Everything l'ọwọ́ Ọlọhun lo wa
Everything l'ọwọ́ Ọlọhun lo wa
Everything l'ọwọ́ Ọlọhun lo wa
Running, running like Mario Kart
Running, running like Mario Kart
Running,...
Frenna - "COCA BODY" Oh
Girl, you got bad intentions (Yeah)
Applyin' that pressure (Oh)
When they askin' me questions
I tell 'em it's your Coca-Cola body
Your direction (Your, your)
When I follow your waistline...
Magixx - "Nonstop" On your mark set and go
You dan take my soul
Baby your eyes o
Make a man lose compo
Have we met before?
You carry dejavu
Feel like Edumare dan tie our destiny
20 something years ago
You know you...