"Elon Musk (Remix)" lyrics

Shallipopi, Fireboy DML & Zlatan Lyrics

"Elon Musk (Remix)"

Wait
They call me Shallipopi
(B) Ibile
(Busy)

All these my Southy boys (ah)
Rands e dey body
Dubai, dirhams dey body
Yankee, dolapo dey body (kúrò ń bẹ)

Elon Musk sef na Pluto boy (Pluto)
Eh, he na Tesla kid
Pulling up in a Tesla toy
Eh, no bitch boy
See, no go dey
Funds dey low-key, no go play
Shallipopi, I work all day
Plutomania, we fly all day

Inside that your evian so
Another evian dey inside
Inside that your evian (evian)
Another evian dey inside
Inside that your evian so
Another evian dey inside
Inside that your evian
Another evian dey inside

All these Elon Musk boys
Para dey body (dem dey vex)
BTC dey body (too much)
Money dey body (plenty)
All these Elon Musk boys (dem dey)
Para dey body (ah, dem dey vex)
BTC dey body (o pọ)
Money dey (ahn)

It's the remix of the remix (e rọra)
You know the steeze (e rọra)
Roll cannabis, your baka like Tesla I got the keys (e rọra)
I stack (e rọra), I smoke (e rọra)
I puff and pass (e rọra)
I loud (e rọra)
I choke, I jododo 'til I reach high cloud (e rọra)
Abena please, no dey doubt, e no be clout, my sekere no dey bounce
No go dey show, no dey proud, idan no dey bow
Only when I wan kiss you down there
Bad girl, say she wanna fuck to the anthem

All these Elon Musk boys
Para dey body (dem dey vex)
BTC dey body (too much)
Money dey body (plenty)
All these Elon Musk boys (dem dey)
Para dey body (ah, dem dey vex)
BTC dey body (o po)
Money

Ahn, kúrò ń bẹ
Money too choke abeg
One Azul, twelve people, e no fit be my cartel (for where?)
Look at my squad, you can tell
If you no see AP, you go see Areaway take up Cartier

Ahh, all these ones (all these ones), then these ones (these ones)
These ones, when you see them make way (make way)
Evian dey (evian dey), maga dey (maga dey)
So therefore, every day na payday (say)
I say no go put body if you no get mind (get mind)
Unless your mind go dey (go dey)
Ah, you wan chop life, you no wan pay price (pay price)
My guy, na there you go dey (ayy)
Ayy, kúrò ń bẹ

All these my Southy boys (ah)
Rands e dey body
Dubai, dirhams dey body
Yankee, dolapo dey body

Elon-lon-lon (Elon, Elon)
Elon, 'Lon (Elon)
Elon-lon-lon, Elon, Elon
(Shalli what?) Shallipopi
Elon-lon-lon, Elon, 'lon
Elon-lon-lon, Elon, 'lon

How do I pay, boss?
Send aza or send wallet
Payment received, na he credit BTC
Now you don confirm evian dey? (evian dey)
Evian dey
Now you don confirm evian dey?
Evian dey, eh

Evian dey (evian dey)
Evian dey (evian dey)
Evian dey (evian dey)
Evian dey (evian dey)


Writer(s): Omoniyi Temidayo Raphael, Crown Osamede Uzama, Habeeb Daniel Saheeb
You May Also Like
Asake - "What's Up My G" Tune in to the King of Sounds and Blues Mr. Money with the vibe till the devil say my name Ibẹ l'o wa, mo ni ibẹ lo n gbe Ogendengbe, ki lo de to lo gbe? Abena, şebi Accra lo n gbe? Ş'omo 2:30 for...
Blaqbonez - "ROAD RUNNERS" They say blacky where you go We've been calling your phone But you no dey pick up I say I've been on a low Looking at my window But I no dey see foes I dey pray for my enemies Make them fit to see...
Wande Coal - "Kpe Paso" Jo'mo It's Kel-P vibes Motipe Paso Je'n nawo yen koto ku wazo Is it me or the Henny or maybe na the Azul? That booty look like a place they told me not to go They told me not to go They told me not...
Olamide - "Gaza" Man a straight from the jungle So man gast steady dey para oh Smoking like a fat a joint wey dem mole for shaba oh And I no send nobody, I'm from the zanga oh Come see wahala oh Dem say we dey Gaza...
Poco Lee & Kizz Daniel - "Unleash" Poco Lee Vado, The Greatest, still No bad songs Original Sheesh Gbemi de'be, gbemi trabaye 11 Casamigos (11 Casamigos), (fun emi), fun emi Casanova-ah Won jealous mi, awon carpenter (awon...