"Free Service" lyrics
"Free Service"
Yo, X
They call me Shallipopi
Day break, everywhere burst
Everywhere stew, money dey rush
Vacation for me and all my blood
As I dey, credit alert dey drop
You can't love me, it's not by force
If not money talk, I'm not involved
Na how they go pay me, I dey find
I nor dey find free service
Free service or high service
Benin boy, I can show you magic
Ladies dem, they call me daddy
I'm like it when shaking that thing
Free service or high service
Benin boy, I can show you magic
Ladies them call me daddy
I'm like it when shaking that thing
That thing, fat thing wey dey scatter my brain
Permit me, make I touch e dey scatter my brain
Let me put my thing inside your thing
You don confirm say Evian dey
But the only way wey nor fit show map
Shey you know say na Pluto ways
New school Michael Jackson
Dem call me Shalli, if you asking
Look at me soft, I'm looking fancy
Baby put it on me, do it nasty
Dorobucci like Don Jazzy
I dey vacation for Miami
No go dey try cross my lane
Make we no get misunderstanding
Na payday, everyday day na payday
No go think say na play play
Me dey go, me I dey dey, on my way way
Na payday, everyday day na payday
No go think say na play play
We dey go, me I dey dey, on my way way
Free service or high service
Benin boy, I can show you magic
Ladies dem, they call me daddy
I'm like it when shaking that thing
Free service or high service
Benin boy, I can show you magic
Ladies them call me daddy
I'm like it when shaking that thing
That thing, fat thing wey dey scatter my brain
Permit me, make I touch e dey scatter my brain
Let me put my thing inside your thing
You don confirm say Evian dey
But the only way wey nor fit show map
Shey you know say na Pluto ways
Confirm
Yo, X
Giddem
Writer(s): Crown Uzama
- AZLyrics
- S
- Shallipopi Lyrics
You May Also Like
ODUMODUBLVCK - "WOTOWOTO SEASONiNG" (Craze)
(Gothic issues) Drive-by, ujo
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters (Ujo)
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE)
This be my victim
Whip...
Kizz Daniel - "Boys Are Bad" If you leave girl, I will swear for you
'Cause all the money I don spend on you
I can't breathe when you are not with mee
Na all the time I go dey check on you
Because I know
Boyz are bad
Jokes...
L.A.X, taves & Ayo Maff - "Let Me Know" (Baby, would you let me know
If you'll give me something, make I follow go
'Cause me, I know say you funny gan
Still I dey fall for you, waiting for kusenla
Wetin you do me girl, e no normal)
So...
Ruger - "Red Flags" Don't know, yeah, see...
Don't know what you think this is
Is it love or lust baby I don't know which is
Thought I told ya I can't fulfill your wishes
I'm a fucking star on every girl's wishlist
But...
Ayo Maff - "Jama Jama" (Ayo, Ayo Maff)
Ona lo Jin
Ona lo Jin eru ni baba
Omo oro mii
Omo oro mii
Client ma sanwo
Ngba taba le tera mo hustle yi
Say won ma sanwo
Omo oro mii
Omo oro mii
No give up my padi
Duro ti mi...