"New Cat" lyrics

"New Cat"

Clear road no go dey
Na your presido dey come
They call me Shallipopi (Say, say, say)
Yo, X
Ki—

You dey observe level wey dey sup (Eh)
Hold thing cannot take again, say (Confirm)
E just dey break again (Say)
Movement just dey start again (Clear)
Monkey catch banana no mean say e go dance for long (No go dey)
New cat in the building, I just dey come on board (Eh)

I dey on board no mean say I no go last for long (Wahala)
I forgot to mention
That my medulla oblongata just dey tension (Wahala, say)
I dey on board, me sef go last for long
I forgot to mention that my medulla oblongata just dey tension (Clear)

Did I mention (Eh) that you keep on calling me?
Focus, but Tinubu dey funny me (No go dey)
Dem dey worry me (Say)
Can't afford me (Eh)
Now suddenly they dey attack only me, wait! (Confirm)
Gbemi nau, you no go see my tip in
Now she putting my dick for her pimpim (Clear)
You know the drilling, you know the feeling (Eh)
Wetin man go do, girl, [?]

You dey observe level wey dey sup (Eh)
Hold thing cannot take again (Confirm)
E just dey break again (Clear)
Movement just dey start again
Monkey catch banana no mean say e go dance for long (No go dey)
New cat in the building, I just dey come on board (Wahala)

I dey on board no mean say I no go last for long
I forgot to mention
That my medulla oblongata just dey tension (Say, say, say)
I dey on board, me sef go last for long (Eh)
(No go dey) I forgot to mention
That my medulla oblongata just dey tension (Say)

Yo, X
Ki—
Ki, giddem


Writer(s): Crown Uzamah, Prince Agada
album: "Shakespopi" (2024)
Shallipopi - Shakespopi album cover
You May Also Like
WizKid - "Gbese" It's Del'B on the beat Eh ehh, goh goh goh goh, uhh Are you gonna dance nini? Ah yea, ih yehh With the way you move yansh for me Baby girl, mo ma je Gbese Ma a tori e je Gbese, oh girl With the way...
Mayorkun - "For Daddy" Of Lagos Gege again Ya know You see as you fine you dey gimme the juice My dopamine, e no fit to reduce Calm down now osiso, my banana don dey call one corner corridor Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn I've...
DaVido & YG Marley - "Awuke" Don't worry Mavi again I must tell my mummy for you For all the likkle likkle things you dey do, wey dey make me kolo, aw Ṣe you lock me for your konlo? 'Cause the way e dey go, e no clear you don...
Timaya & Tiwa Savage - "In My Head" Ice cream ice cream ice cream But e reflect coda She tell me say papi she no want no other baby Ice cream ice cream is sweet but she want soda She no want no bad man say she want badman Chulo, baby...
Naira Marley - "Aye" Shebi tele tele Ni aman fo fun won Wi pe ko ma wa lo ru Toripe a wa ti jade Amo nisi yin Tan ba wa losan Tan ba wa lo ru A wa be nibe A wa o de le fo fun won Toripe a wa ti tingasa A wa o de le sa...