"Order" lyrics

"Order"
(feat. Olamide)

Shalli-Fucking-Popi
The president of pluto
Seh!
Fire!
Only one pluto presido
They call me shallipopi

Order order order, order
Put them in order
Order, order, order, order
Put them in order
Order, order, order, order
Put them in order
Order, order, order, order
Put them in order
Wai'!

Bring that ass make I rock am (rock am)
Say baby all is in order
Car too fast I wan break e my bumper (bumper)
Two, three cars nor important
I nor dey bother I go get another
Too mysterious you nor fi' to discover
Too toxic they call me motherfucker
Asked her, baby I come from the gutter
Wahala!

Nai every country wey I dey shutdown
Shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown
Shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown
Shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown

Yaw!
When I go in, I go hard
I go crazy, I go mad
I conveniently, I confam
From Shalli the pop nigga I go san
I pray make I no fall or lose am
I go Genesis, I go psalm
Some niggas wanna see when I go down
Like trailer wey no get break I go jam
Gbedu go drop, dem go dance
Them go do like say them go trans
Come suffocate me with your yansh
Soft like potato wey dey mash
She sabi play ball, Uku jam
She dey bubu me, Uko jah
She say make I come and march am
I go crazy for Tojah, Tojah

Wai'!
Hennessey order o
Order o, order order o
Azul order o
Order o, order order o
Hennessey order o
Order o, order order o
Belle' order o
Order, order, order, order, order

Order order order, order
Put them in order
Order, order, order, order
Put them in order
Order, order, order, order
Put them in order
Order, order, order, order
Put them in order
Wai'!

Bring that ass make I rock am (rock am)
Say baby all is in order
Car too fast I wan break e my bumper (bumper)
Two, three cars nor important
I nor dey bother I go get another
Too mysterious you nor fi' to discover
Too toxic they call me motherfucker
Asked her, baby I come from the gutter
Wahala!

Nai every country wey I dey shutdown
Shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown
Shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown
Shutdown, shutdown, shutdown, shutdown, shutdown

Wai'!
Hennessey order o
Order o, order order o
Azul order o
Order o, order order o
Hennessey order o
Order o, order order o
Belle' order o
Order, order, order, order, order


You May Also Like
Lojay - "Falling" Lavender and Tropicana when you're on holiday (Holiday) Lokoja to Casablanca, take you for holiday With all of your friends summer in France Kini ma ṣe lati maa gbe ẹ lọ Girl I wanna take you, carry...
Mr Eazi & Mugeez - "For My Head" Ye, ye, ye, ye, ye Zagawhat Yes, you know Since dem born me I never see Person wey fine like you Tell me what I gon do (I don't know) Ɔdɔ makoma bɛ sɔ me mu Be fe mano Ya body sweet like banku For...
Blaqbonez - "60/40" Huh, what is this chat? Yeah Tattoos on her body, she like big things like Gigi Her ex boyfriend was corny Say may them turn up on 60/40 But I put her on steady balling 'cause the money is sweeter...
Fireboy DML - "iseoluwa" Fàlàlà falala Make I dey fàlàlà falala Blessings on blessings upon my life Till they see me for Valhalla Mama say make I listen to Jah Make I no reason too far Man I've been living too fast Make I...
Stonebwoy - "SHINE" Oluwa dey for me everyday So me never dey on my own o Dem go Dey promise love But in the end all it be allo Come see mansion physical We no beg and we no borrow Back to sender to every arrow We no...