"Anfa" lyrics

"Anfa"

I just wake up for London
The weather too stubborn

Step inner London, dem say mi anor fi travel
Kumɔlɛ enyanyɔŋ fɛɛ tamɔ gravel
Big shout outs to my father Shatta Capo
Things wey you tell me I do am ekobako
See me, I live my life no cheaping
Adey gather all the money for the season
Look at the time wins adey do policing
Many years my recipe nor dey for kitchen
Adey see some of dem like dunk

Dem spoil my name for everybody joke
You nor see as I come back I conquer
Money over top chat
Dem spoil my name anfa
Try break my home anfa
Ɔmuse Shatta shishi ganja anfa
Try use the media anfa
Dem spoil my name anfa
Try break my home anfa
Ɔmuse Shatta shishi ganja anfa
Try use the media anfa

Today dem dey see say adey fly rocket
Money trun padi always for ma pocket
You nor be judge you nor get my docket
How can you say abi controversial
You nor go understand you nor wan ask
I say you nor be intelligent so go back
If you see me, you for hear by grace
Oluwa bless me, we nor dey shame

Dem spoil my name anfa
Try break my home anfa
Ɔmuse Shatta shishi ganja anfa
Try use the media anfa
Dem spoil my name anfa
Try break my home anfa
Ɔmuse Shatta shishi ganja anfa
Try use the media anfa


album: "African King (African Dancehall)" (2026)
Shatta Wale - African King (African Dancehall) album cover
You May Also Like
Jazmine Sullivan - "Bust Your Windows" I bust the windows out your car And no it didn't mend my broken heart I'll probably always have these ugly scars But right now I don't care about that part I bust the windows out your car After I saw...
Tropkillaz & Major Lazer - "Loko" Aê! Tropkillaz, Major Lazer e Kevinho Chama, fio! Oh na, oh na na na Oh na, oh na na na Oh na, oh na na na (Busy Signal) Oh na, oh... brrp Gal me love when you get low Mi seh mi love it when yuh set...
Gyptian, Collie Buddz & Ricky Blaze - "Deh Yah" If you lookin' for a man to love you, mi deh yah Mi seh mi deh yah Oh God, mi deh yah If you want a man to show you he love, mi deh yah Fi light ya fire, with desire Why, oh why, oh why With di...
Jahmiel - "Winning" Tru Ambassador Music Week Day (Week Day) Yo, Jahvy (Jahvy) Yeah Ooh, ooh, ooh, ooh... Yeah I'm only human, of course me feel bad at times (bad at times) But all the shit people have to say And even...
Llona - "Gangsta Love Letter" I don't trust no person Godly blessing Don't know for you but mine is certain, I'm up to something (oh oh) I don't hurt nobody But God forbid If I commit You know my padi I'm up to something It's...