"Incoming" lyrics
Shatta Wale & Tekno Lyrics
"Incoming"
All chase is my peace of mind
E get some things that I don't subscribe
Bad from time for a long long time
From a long long time
I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I've been running
Tell that man make them give me space o
Me gun burst fire blaze o
Cos we don see many days o
Long enough we've been running
Should incase o
Tell dem make dem comot for my face o
Oh Lord, me nah fit relate o
Only dollar and the pounds o
I dey chase o
I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I've been running
Tell that man make them give me space o
Me gun burst fire blaze o
Cos we don see many days o
Long enough we've been running
We've been blessed o
Many things I no fit yarn for the stable
I'm so grateful
Never think I forget how you dey protect, mmmm
All I want is my peace of mind
E get some things that I don't subscribe
Bad from time for a long long time
Ọmọ I know say, say the sun gon shine
Work nonstop till I reach my prime
And I work nonstop till I get dem whine
Everything solid and
E be thing and
She dey whine am, mmm
Should incase o
Tell dem make dem comot for my face o
Oh Lord, me nah fit relate o
Only dollar and the pounds o
I dey chase o
I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I've been running
Tell that man make them give me space o
Me gun burst fire blaze o
Cos we don see many days o
Long enough we've been running
I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I've been running
Tell that man make them give me space o
Me gun burst fire blaze o
Cos we don see many days o
Long enough we've been running
- AZLyrics
- S
- Shatta Wale Lyrics
You May Also Like
Lasmid - "Atele" (Charger)
(Craaaaze)
(Na na na...)
Be my bebe
I do want ya
Be my baby e
I do want ya
Be my mother ei
Yeah
Oh baby
I don't wanna be a womanizer please
Don't you turn me down, I wanna be the gee
You...
Jahmiel - "Where Were U" Good Good Production
Hmm-mmm
Uh huh, uh
Yeah
It's like
Everybody you say 'hi' and 'bye' to feel like dem a day one
True me no remember dem
Dem a say me change
Tell dem me a the same man
"Do you...
Destiny's Child - "Girl" Take a minute girl, come sit down
And tell us what's been happening
In your face, I can see the pain
Don't you try to convince us that you're happy, yeah
We've seen this all before
Brothers taking...
SZA - "Hit Different" Hit different, hit different
Hit different, hit different (Hit different)
Hit different, hit different (Oh)
Hit different (Oh), hit different (Oh)
Hit different when I'm sittin' here
Alone, all by...
Kelly Rowland - "Crazy" I can remember when
People called me crazy
When I confide in you
They say I'm, I'm laid back and lazy
Batshit crazy
Knew that you were trouble and nobody could save me
No matter what you do, you'll...