"Webkid" lyrics
"Webkid"
Shatta Movement, I dedicate this song to Webkid
Na wetin you nor know go kill you
Webkid stay strong
Na wetin you nor know go kill you
My bro dey pure but dem blame am true
When elephant fight na grass dey suffer
Still we rise, street crown fi my brother
Webkid eehhh
Na wetin you nor know go kill you
My brother dey pure
My bro dey pure but dem blame am true
When elephant fight na grass dey suffer
When elephant fight na grass dey suffer
Still we rise
Still we rise, street crown fi my brother
Webkid Webkid
I woke up to the news
Dem say dem catch my fan
I ask dem what's the charge
Dem say Webkid dey torment somebody family
I say wow! I say how?
Fan go be fan you for understand that
Webkid, I say stay strong
Na wetin you nor know go kill you
Egood say you know
My bro dey pure but dem blame am true
I know you dey pure but dem blame you true
When elephants fight na grass dey suffer
Still we rise, street crown fi my brother
Webkid Webkid
Shatta Movement, God is here so no fear
Wipe your tears
Shout outs to Sammy Flex, Antwiwaa
Maqcoy, Kweku Dubai, Larbiano, Nancy De General
AyÉ› halfcast say I'm on your ass bro
Na wetin you nor know go dey kill you
Na wetin you nor know go dey kill you
Ma bro dey pure but dem blame am true
Ma bro dey pure, ma bro dey pure
When elephant fight na grass dey suffer
Street Crown
Still we rise, street crown fi my brother
Yo Webkid, stay strong
With whatever you have done for the movement
You have to know I appreciate it so much
That is why I did this song for you
Shouts out to every Shatta Movement fan
- AZLyrics
- S
- Shatta Wale Lyrics
You May Also Like
BNXN & Sarz - "Frank Sinatra" It happens every week when I need you to
Put all of your loving on me
You're talking to me like we go get issue
Is this worth all the effort I gave?
Forgive me if I missed when you said
You don't...
Ayra Starr - "Rush" Vibez
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa
Sabi girls no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no...
Teni & Olamide - "Zion" Sometimes I wanna run away
Feeling lost mi o de mona ile
So many people judge me
Oh! But I don't care
Zion is very far away
But when I'm with you it's like a holiday
You're my safe space
Oh I hope...
DaVido - "Fall" Money fall on you
Banana fall on you
Prada fall on you oh
Cause I'm in love with you oh eh
Money fall on you
Banana fall on you
Paparazzi follow you oh
Cause I'm in love with you oh eh
Are you done...
Kwesi Arthur - "Redemption" Innocence these streets rob front me
Those scars long heal for body
Can't kill me for my Momii
Them can't kill me for my shorty
Rise up, I dey bee body
My desires paste and copied
This light I find...