"Rush" lyrics

"Rush"

Vibez
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa

Sabi girls no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish dem wan fight us
If them dey run dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

Me no get time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

But e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa ri pa pa ri

Jofunmi Japata, I dey go ghana
You never touch, you dey form papas
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane

Me no getty time for the hate and the bad energy
Gat my mind on my money
Make you dance like poco lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem won dey check if my tap e no rush

But e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
Edey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

'Cause e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)


Thanks to Team Lorty, Ibsaid for correcting these lyrics.
Writer(s): Henri Velasco, Prince Oghenemine Omoferi, Alexander Osamudiame Uwaifo, Oyinkansola Sarah Aderibigbe
album: "19 & Dangerous" (2021)
Ayra Starr - 19 & Dangerous album cover
Rush
(Deluxe Edition Bonus Track)
ASE
(Deluxe Edition Bonus Track)
Bloody Samaritan (Remix)
(Deluxe Edition Bonus Track)
Lonely Refix
(Deluxe Edition Bonus Track)
Running
(Deluxe Edition Bonus Track)
Skinny Girl Anthem
(Deluxe Edition Bonus Track)
You May Also Like
Rema - "Are You There?" Ou yay ou yay ou yay huh Ou yay (One) Another banger People dey talk say na only woman I sabi talk about So lemme make I just dey talk about am I no fit focus on the negativity inside my country So...
Oxlade - "Want You" (Want you) (Yeah yeah) One one one one one This love sweet like Ofe Nsala, 'Sala Baby me and you we go travel farr-ra (Far-ah, far away) Anything you want I go double order Our love too strong dey...
Kizz Daniel x DaVido - "One Ticket" Loving You Na Scam O (Oh I Dun Try), It's Major Bangz Everytime Wire Me Money Hello Baby Have You Sent It(Na Wa) You Dunno Even Know What You Do To Me Ejefe Golo Shoba Mula Mi Olo Omoge You Be...
Buju - "For Here" My girl it's ironic that you're all need Fejo, ko pami, you know, I'll be there for sure listening to you Just do what you do, girl I'm watching you I'm thinking bout what we bout to do No joking o,...
Simi - "Duduke" First let me say to you I can not wait to see you You are the treasure I've been waiting for Do you know, do you know How much I really need you I dey pray for the day when I can finally kiss you...