"Wonders" lyrics

"Wonders"
(feat. Olamide)

[Shatta Wale:]
Wonders, Wonders, Wonders
I say ego dey happen oo ey
Champion
Bado!
Shatta Wale!

Wonders, wonders
I say dem never see wonders
Wonders, wonders
Champion, wonders

Me first, me first
Who you dey compete? Who cares?
I be dis, I be dat
Forget all of dem, dem be school girls
Naa Fofo, cream breast
If Shatta no dey, no press
Yes ebe your same padi, ebe your same natty
Dis no be new dress

Wonders, wonders
I say dem never see wonders
Wonders, wonders
Champion, wonders

[Olamide:]
Ay, wonders, wonders
I see no five, and you're oldest
Champion world best, God’s plan awale follow first
Bidri, homie one dance
Omo ase wo, where the fuckers?
Wey dey sofi sela boti broadcast
Money kpe ne droboti podcast
Ama wo pi ni me me lose guard
Ama Ghana she dey shey booty pap
Shatta Wale, tuwale
Awolologom badda wale
At sixteen wetin wan stress
Mozi hustle bi de gon biti nineteen
Wode next year, wit ma tag team
Mokohob zab ni, mo dem Gbati

[Shatta Wale:]
Wonders, wonders
I say dem never see wonders
Wonders, wonders
Champion, wonders
Wonders, wonders
I say dem never see wonders
Wonders, wonders
Champion, wonders

Militant, militant
Everybody know, Shatta Wale militant
Mi nuh wan kill ah man
Ah mi seh mi nuh wan kill ah man
Fi' show miracle, Hallelujah dis ah mi tabernacle
Show me money mek I show you vault
Show me love mek I show you God

Wonders, wonders
I say dem never see wonders
Wonders, wonders
Champion, wonders
Wonders, wonders
I say dem never see wonders
Wonders, wonders
Champion, wonders

[Olamide:]
Oya I wan dance, oya I wan dance
Big bobi and a big nyaash (nyaash, nyaash)
Oya big bobi and a big nyaash (aash, aash)
I be ashawo but I get class (class, class)
And I no dey worry cuz I get cash (cash, cash)
If you feel the rhythm oya follow match (match, match)
Wo dey play me like football match (match, match)
'cuz all my guys dem be bad guys (guys, guys)
When we go to Ghana we dey learn dance (dance, dance)
When we dey SA we dey press nyaash (nyaash, nyaash)
No dey joke with my numbers I know maths (maths, maths)
They dey want to speed but no gas (gas, gas)
Abeg chop this beat with cutlass (lass, lass)
Light skin wey dey inside show glass (glass, glass)
You no dey look face ’cuz of sunglasses (glasses, glasses)
But I know what goes when I come pass (pass, pass)
Girls in Accra too dey do dat thing (dat ting, dat ting)
Guys in Naija still like dat thing (dat ting, dat ting)
Boys in Tamale too dey do their thing (their ting, their ting)


Writer(s): Olamide Adedeji, John Kwesi Dosunmu-mensah, Charles Nii Armah Mensah
You May Also Like
2Baba - "Amaka" SperoacH beat I like woman, I dey straight forward I like truth and I dey rock rumours eh I don't know wetin you want to do But make you let me know if you go show up eh Because I don buy diesel I...
WizKid - "Gucci Snake" Zon zon zon zon Zon zon zon Hello Saint Sami Ganja 36 million ti mo, ti mo ko sibi abe chair yen nko? Gucci Snake seh kini? O gbe 36 million mi mi, Saint Sami Ganja? Ah, ehn Star Boy, on a manya...
Sarkodie - "I Know" What else? Ahn Reeky Baby o It's MOG baby Oh nananana What you heard about brother brother? What else Obidiponbidi Them talk nyama nyama Them wan scatter this loving matter Them say I waka waka...
Tiwa Savage - "Diet" Ibile Really SaintSamiGanja SaintSamiGanja Slow down on a codeine diet DJ Enimoney ti wa online O ba mu mi taxify kaye mu cancel trip wa Olorun Ki n ba le ba awon boys yii po loke kan le mo pe o...
LADIPOE - "Hello Goodbye" Hello hello, goodbye You must have called my name a thousand times by now You try, you try, you try And even though your heart pretends it's over I know it's hard to mend, but you can't forget this...