"Ayo" lyrics
"Ayo"
Legendary beats
My blessings come now
Favour fall down on me
Goodness and mercy follow me, everyday
Everything wey I touch
For this life, anything wey I want
Shey na mansion o, shey na Porsche o
Na me get am o
If friends dey doubt you, no mind dem
If bad belle come, make you bind dem
My time don come oo
Ayo wa ba le mi o
Ire ooo – ire
Ayomide o – Ayomide
Everyday ooo showers of blessings rain on me
Shey na money wey u want - Oya o
Abi o fe ra moto o
Time don come o
Oh Ayo wa ba le mi o
Happiness knocking – wole wa
Prosperity something – l'on gbe wa
And blessing calling
Oh Ayo wa ba Lemi o
Asiri wa a bo
Wherever we go
Victory wey no dey finish
A ni temi ni o
Loke loke – we no go run down
No more tension, no wahala
Tori ola wole
Owo tide o
Pounds anti dollar – Temi ni o
Ayo at'alaafia – ko je Temi o
Maa lowo lowo bi Adenuga
If u believe o s'amin o
Ani ko s'amin o
Ire ooo – ire
Ayomide o – Ayomide
Everyday ooo showers of blessings rain on me
Shey na money wey u want - Oya o
Abi o fe ra moto o
Time don come e oo – Ayo wa ba le mi o
Happiness knocking – wole wa
Prosperity something – l'on gbe wa
And blessing calling
Oh Ayo wa ba Lemi o
Atewo ko mi a ro
Olorire Oya ko ma ro
Emi re o eh eh
Oya dance the dance of olowo
As u go money go follow
Before u ask, God go answer
Ayo Ayo Ayo
Ayo sin mi dele o – sin mi dele o
Ola Bamidele
Pararara
Shey na money wey u want o – kowa o
Abi o fe ra moto o – Oya o
Time don come, joy don come
Oh Ayo wa ba le mi o
Happiness knocking – wole wa
Prosperity something – l'on gbe wa
And blessing calling
Oh Ayo wa ba Lemi o
Ore ore ore
Ore wa ba le mi o
Make this love
Dey sweet me for body
Ife wa bale mi o
Ireti wo le mi o
Ireti wo le mi o
Ayo Ayo Ayo
Ayo wa ba le mi o
Thanks to Ayomide James, Alegbejo S.A for correcting these lyrics.
Writer(s): Ifiok Monday Effanga, Simisola Bolatito Ogunleye
- AZLyrics
- S
- Simi Lyrics
album:
"Omo Charlie Champagne Vol. 1" (2019)
You May Also Like
Olamide, WizKid & Id Cabasa - "Totori" Yeah yeah yeah yeah
Oh la, oh la
Oh yeah yeah yeah
Oh yeah yeah yeah yeah Nobody wanna give everybody wanna take
Fine fine girls want to kere wan ke
Turkey nla want to follow Wande
Onion booty want...
Tiwa Savage - "Keys To The Kingdom" The other sun and the moon bow for you
But you won't open your eyes
Omo oba, ma gbagbe
Ranti Oruko Baba e
Oh
Tick tock, pretty baby
You can get it back, don't you waste it
To grow from your past,...
Yemi Alade - "Number One" Yea
Sebirabadabaraba
Yea
Egar boi
Oh no no
Baby
You are my number one
Baby you are my number one
Yea yea
Dem say love is hard to find
Well e no too hard me to find my own oh
Some people go say love...
King Promise - "Commando" Oh naa na, ye-ah yeh, King king promise
Maybe me anever see another girlie like you
The way you move your body move your body, me alike girl
Bad girl, come come ride on my bike girl, eyeh ey-eh...
Teni - "Billionaire" Doctor Dolor Entertainment
Teni Makanaki
Wanna make love on the moon
Dancing to my tunes
It's it too much, is not too much
I wanna be on Forbes list
If wishes were horses
Is it too much, it's not...