"Back To Sender" lyrics

"Back To Sender"

Let's go
Skiibii

All is in order eh
I want to pop champagne
But they want to block my way
Eh
Back to sender eh yo
Awon to soro bi professor
Won bere kilo fe so
Inna the zanga they feel my song
Oh ah

She say she feeling the boy
She want to enter
London la lo fo shu mefa
I be that young boy from Ojuelegba
(Small boy turn biggie man)
God cover me, back to sender
She say she feeling the boy
She want to enter
London la lo fo shu mefa
I be that young boy from Ojuelegba
(Small boy turn biggie man)
God cover me, back to sender

I carry city for my shoulder
Escala omo to da
You know I be one man soldier
'Cause blood of Jesus cover me
Ni gboro won wa, won le won o ba
Ni gboro wan pa kamasutra
Ti mo ti hustle pa
Mo ya fi won buga
I wan chop my life with no regrets
All of my guys dem know me wella
To ba ni ke jaiye lo
Jaiye lo nonstop, ego surplus
Be benlo, billi billi billi bion
La le ana yen nibo lo wa, nibo

She say she feeling the boy
She want to enter
London la lo fo shu mefa
I be that young boy from Ojuelegba
(Small boy turn biggie man)
God cover me, back to sender
She say she feeling the boy
She want to enter
London la lo fo shu mefa
I be that young boy from Ojuelegba
(Small boy turn biggie man)
God cover me, back to sender


Writer(s): Abbey Elias, Segun Ajayi
You May Also Like
SPINALL - "Tatashe" Top Boy Wa wa wa yh DJ Spinall Oya shake ukwu oshey Ego dim na pa my baby Wa jeka soro honey Eh Anything wey you want say I get plans for you I no go bobo you 40 bottles for you Leave Amaka for you...
Crayon - "Kpano" Wawawa Ozedikus nwanne Give them... Awon kpano kpano no fit stop the tono tono (tono tono oh) As I enter the place oh, Omo no murmur They way she whine she Dey move like polo polo Say she Dey stay...
WurlD - "LOVE NOBODY" I know you want me now Put my head under cover Put my head under cover You like me under cover And I like it when you invite me Put me under your river Swimming swimming your river Falling down down...
Fireboy DML - "Compromise" Compromise Na because of you I compromise Na because of you I compromise Many things wey I no dey do But because of you I don dey compromise Okiemute, would you come tonight? Should I come to yours...
Jaywillz - "Wishlist" Ladies and gentlemen (gentlemen) They call me Rollboy (Sukka) Baby, can I, give you my wishlist? Can I, give all my kisses to ya? 'Cause you be my wishlist, ohh-ayy Promise me that "you're mine" Can...