"Baddest Boy" lyrics
"Baddest Boy"
Oh-ah
Woah-woah-whoa, wah
Escala, ayy, yah-yah
Long time, long time
I dey mad over you
Took me long time to get over you (get over you)
Now, I don man up
Now, I don strong
Now, I get chicks wey dem dey for London
Now, I'm on chills
Now, I don know when I get the fine things
When I get the
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Shey you no dey fear face?
Shey you say you get craze?
Because I gentle, you wan dey take space
Shey you know I get taste? (huh-uh-uh)
You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo
O ma ki'gbe "mor'ogo"
Giddem, giddem, slow-slow
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy (biggest boy)
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo (Magodo)
O ma ki'gbe "mor'ogo"
Giddem, giddem, slow-slow
Skiibii Mayana
Writer(s): Imiebam Apiafi, Abbey Elias
- AZLyrics
- S
- Skiibii Lyrics
EP:
"God Is Bigger Than Man" (2021)
You May Also Like
DaVido & Focalistic - "Champion Sound" Tju tju
Baddest
Tju
Ase trap tse ke pina tsako kasi
Sa bolela thata ra e kutswa
Nna Nka sjova sdudla
Ake rekisi di booka, ka mo juta
Sa bolela thata ra e kutswa (Ge ge)
Sa bolela thata ra e kutswa...
Blaq Jerzee, Mr Eazi & Harmonize - "Falling For U" Body, body, yea, yea
Body, body
The gbedu dey, body
Release! Position
I'm falling for you
Baby I'm falling for you
Baby, your body imelo gini
You already know
I'm falling for you
Baby, I'm falling...
NSG - "Petite" (Jae5)
Came from the bottom, had to stack my pence
Never going broke, that's common sense
With bro, bring a ratchet friend
Rolling with smoke just in case of nonsense
In this life they'd rather see...
Naira Marley & Busiswa - "Coming" Yeboooo
Nangk' uBusiswa
Naira owase
Nigeria wo Jamaica
Africa continental
Busiswa baby
Mo ti wa e ti pe
Mo fe de de de
Je kin de de de
Busiswa baby
Mo ti wa e ti pe
Mo fe de de de
Yo Rexxie pon this...
Tiwa Savage - "Somebody's Son" Sorry
I'm not sorry
Ala ko ri ni bobo yen se
Should I try?
Try again?
But now my heart e still dey pain me
Okun mi le
O le ko ko
Shobi sho ni me run ni
Tired of getting it wrong
This won't be...