"Armageddon" lyrics
"Armageddon"
This beat ain't normal
She dey do something, wey dey make me want something
She dey do something gan, wey dey make me want something
Omoge tele mi kalo
Omoge tele mi kalo
Your body do Armageddon
Your body do Armageddon
Folake dey gidigan (gidigan)
She dey gidigan (she dey gidigan)
Lagos to London (London)
Hold on hold on hold on
If I want a car, I go buy (hold on)
I like a house, I go buy (hold on)
And if I want to go to dubai (hold on)
My Baby take this and kpai kpai (hold on)
She dey killi mi, I dey die
If I want to touch, she dey shy
Say, What I gotta do?
Tell me what I gonna do
Nobody be zombie o
Nobody be zombie
Nobody be monkey o
Nobody be monkey
You can't play me and japa o
You can't play me and japa
Say you dey look for yawa wey long from lekki to osapa
Omoge tele mi kalo
She dey do something, wey dey make me want something (oloun)
She dey do something gan, wey dey make me want something
Omoge tele mi kalo
Omoge tele mi kalo
Your body do Armageddon
Your body do Armageddon
Folake dey gidigan (gidigan)
She dey gidigan (she dey gidigan)
Lagos to London (London)
Give dem give dem give dem give dem
Give dem give dem give dem give dem
Feel am feel am feel am feel am
Feel am feel am
Waje ma ko
A lope sho ego (waje ego)
Oshey Ronaldo
Wan debe koko
Nobody be zombie o
Nobody be zombie
Nobody be monkey o
Nobody be monkey
You can't play me and japa o
You can't play me and japa
Say you dey look for yawa wey long from lekki to osapa
Omoge te le mi kalo
Eh Chocolate o baby manya for me (oh baby)
And I like it o when you whine your body (oh baby)
Minimie wanana baby lower your waist (oh baby)
I dey feel it o when you lower your body (oh baby)
This beat ain't normal
Mix monster
Writer(s): Benjamin Nnonah
- AZLyrics
- T
- Tekno Lyrics
album:
"Old Romance" (2020)
You May Also Like
WSTRN - "Mama Stay" We running in circles, you need
Diamonds
And all my devotion
We can make some moments
Show me that you're for me
You're the bag so secure yourself
Don't speak trap, I got big plans
I'm a VIP, no...
Ya Levis - "Pour Moi" Yeah, yeah
Ouh ouh ouh
Devant ton corps tous ces hommes perdent les mots
Regarde-moi, j'suis celui qu'il te faut
Fait pas semblant, ton regard en dit trop
T'es faite pour moi, pour moi
J'ai fais le...
WizKid - "No Stress" I got the pretty pretty lady wey no like no stress
She got her own but she need some love
She got her own but she need some love
Then she tell me say na only me dey make her love
Tell me say na only...
Manny Norté, 6LACK, Rema & Tion Wayne - "4AM" So you wanna roll, huh?
You got a look in your eyes staring right into my soul huh
Me, no hesitate, tell you what you wanna know now
Know how to light up the spot, know how to put on a show now...
Omah Lay - "Bad Influence" You gotta do it
Yeah you gotta do it
Every day every time in every single place you find yourself you gotta do it
You gotta go crazy bruh and that it goes on for for ever
Yeah it does
I'm rolling on...