"Gon Gon" lyrics

"Gon Gon"

Dem call me ...
Are you gon, are you gon
Are you gon, are you gon
Are you
Are you gon
Are you

If person tell me sey
I go fall for a woman like you
I go say, "Im papa, mama
Brother, sister
Thunder fire (aah) all of dem"

'Cause this kin thing wey you dey do do
I been no know sey you go fit move me
Shey na only me but you like over do do
Shey e sweet you as you turn me to mugu

I like the woman that I like
I fit no make everything all right
But if there's anything that I can do o
I sabi do am with my mind

Follow me jowo, don't be shy
You know you sweet my intana
You messing with my antenna
My antenna, my antenna o

Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
Baby baby, oooooh baby

Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
Baby baby, oooooh baby

Couple goals na small
When we start our love
Rihanna go say she want am like this oh

Couple goals na small
When we start our love
Beyoncé go say she want am like this oh

Eii
I just wanted to know
(Na na na na)
If there be any chance for me and you

I just wanted to know
(No no no no o)
If there be any chance for me and you

Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
Baby baby, oooooh baby

Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
(Baby baby)
One and only, one and only girl

I like the woman that I like
I fit no make everything all right
But if there's anything that I can do
I sabi do am with my mind

Follow me jowo, don't be shy
You know you sweet my intana
You messing with my antenna
My antenna, my antenna o

Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
Baby baby, oooooh baby

Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon

Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon


You May Also Like
WizKid - "Ginger" If you want make I ginger give me the kokoro Ma ko je bi jollof Anywhere I go Je kan mo pe mo ma gbomo lo No dey do like bolo If you want make I ginger give me the kokoro Ma ba o je bi jollof Come...
ODUMODUBLVCK - "BLOOD ON THE DANCE FLOOR" Blvcksheep for life, Blvcksheep forever ODUMODUBLVCK Native Jimoh sounds killed it All I know All I know All I know All I know is that when I dey cock, I hit and go All I know is that when I been...
Korede Bello - "Sun Momi" Ahh Ahhh Girl it's only you I wanna see in the morning Eh You know it's only you wey I go buy that diamond for Girl it's only you I wanna call when it's boring Yea You know it's only you wey I go...
DaVido - "Aye" Le le le Le le le le le le le A le le A le le o le Aa yeee (Oya shekele) Aaa yeee Cause you want my love o She no want designer She no want Ferarri She say na my love o You belong to meee And I...
Patoranking - "Babylon" Babylon Babylon o Babylon Babylon o Yeah yeah (Phantom) Babylon Babylon o Me I go run and run until I Babylon Babylon o Me I go run and run until I find heavens gate o Dem say make I no go...