"Babylon" lyrics
"Babylon"
(feat. Victony)
Babylon
Babylon o
Babylon
Babylon o
Yeah yeah
(Phantom)
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find heavens gate o
Dem say make I no go enemies dem set trap
I waka with leg like who dey cele church
Normally I no fear my paddy I dey tell you
If corona burst me I no still wear mask
Shey you remember when we no fit hold the tears back
When we still dey push Iyana school to festac
This my tori you no go fit learn
Cos na the kind matter wey go fit to end class
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find heavens gate
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find heavens gate o
Stubborn
Stubborn
Stubborn for igboro
Blow that kanaku for your face like okoro
Leader lion yes I be idolo
Fight and face my fears no ojoro
Fire burn Babylon
Jésu
Man ah move like a stallion
Jésu
Mi team strong my nuh tag along
Jésu
World best ah di champion
Vict0ny carry on
Them been dey shenk me say I no be member
I go reset back if I reason my setback
Isi ebuka, I get big head
And I stubborn pass government wey no gree to end sars
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find heavens gate o
Stubborn
Stubborn
Stubborn for igboro
Me I go run and run until I
Stubborn
Stubborn
Stubborn for igboro
Me I go run and run until I find heavens gate o
- AZLyrics
- P
- Patoranking Lyrics
album:
"WORLD BEST" (2023)
You May Also Like
Wande Coal - "Kpono" Maleek Berry
Wande coal oh
Wizzy baby, ah ha
We the baddest, ahah
Make them girls them know
Boshey kpononono
Womodeyi gbo se pononono
Boshey kpononono
Womodeyi gbo se pononono
E go Kpononono
Give...
Sean Paul - "Gyalis Pro" Hey, yo
Frass, a could a wha' this?
Alkaline, Sean Paul dem a gyalis (S.P.)
A the baddest (yeah, yeah)
Nuff girl deh 'pon we list (yeah, yeah, yeah, yeah)
Cross dem off like a tic-tac-toe, just...
Chronixx - "Likes" Anuh everybody a go like we
Still we irie
'Cah mi nuh love likes
Inna dancehall style
Anuh everybody a go like we
(Anuh everybody a go like we)
Still me irie
'Cah we no love likes, no
So every time...
Busy Signal - "Stay So" Let me tell you 'bout...
Streets anywhere we go
The dawgs dem serious
Dawg, dem no nervous, hoii
Let me tell you 'bout...
Man will cold like an eskimo
No bwoy can go 'round we
Hey, a no so the thing...
P-Square - "Temptation" This na temptation
I say this na temptation
With a little confusion
Infatuation
Oh Lord All my friends dey call me number 10
Cause I dey play like Okocha
Dey score like Ronaldinho
Honey Biko
No...