"Greedy" lyrics

King David & Tekno Lyrics

"Greedy"

Obah

Shey na love I go love and
Na fuck I go fuck oo
If u gimme chop 1 time it's enough
I no dey greedy
I no dey greedy
Nothing wey u dey do wey your man no dey do

And what a man can do a woman can do better
I no dey greedy
I no dey greedy

Adaugo whine am for me make you shake body
Mami water make you do me better
Kilode oo

Calianti
You know where my mind dey
It's a sunday but I no mond chop you on a Monday
I know you a bad girl
I know you a bad girl
Shey na shey na shey na

Shey na love I go love and
Na fuck I go fuck oo
If u gimme chop 1 time it's enough
I no dey greedy
I no dey greedy
Nothing wey u dey do wey your man no dey do
Whine am for me whine am for me

Shey na love I go love and
Na fuck I go fuck oo
If u gimme chop 1 time it's enough
I no dey greedy
I no dey greedy
Nothing wey u dey do wey your man no dey do


You May Also Like
Joeboy - "Focus" Oo no no ye ye ye Focus, sey me I dey try focus Girl na you dey scatter my thinking oh and I no dey know wassup Sey you for let me know wetin dey your mind And I go let you know wetin dey mind So...
SPINALL - "Dollar" Topboy If you no go chop make you dey there You want make I chop make I leave you You see you no like make you no dey play fair If you no dey care, nobody go give you The thing we dey worry wey dey...
Maleek Berry - "Let Me Know" Wake up, wake up... You know I love to see your face with no make up, make up I just need your attention baby, see the way I dey tension baby Let me know, let me know, let me know If I'm more than...
Mr Eazi - "Supernova" Supernova I go buy you things from FashionNova I no go do you Jangolova, I go bless you with my Godzilla Baby me I no be John Bull, I go fight for your love like a Django (Yeah) Tell me wetin you...
Zinoleesky - "Loving You" (Niphkeys) (Niphkeys) She say you be my man And then I'll be your woman I'm very willing, I'm ready to be your dad You take me places I've never been before This love is crazy shey you wan testing...