"Dollar" lyrics

SPINALL Lyrics

"Dollar"
(feat. R2Bees)

Topboy
If you no go chop make you dey there
You want make I chop make I leave you
You see you no like make you no dey play fair
If you no dey care, nobody go give you
The thing we dey worry wey dey beat your mind
Money go answer the question
'Cause you dey listen I dey sing e be truth or lies?
Answer the question
Say make I know wetin you go do for the dollar, yeah
You go wulu for the dollar, yeah
You go-go down and do for the dollar, oh my baby
Make I know wetin you go do for the dollar, yeah
You go wulu for the dollar, yeah
You go-go down and do for the dollar, oh my baby
Oh Lord of mercy, please talk to Mercy for me
'Cause she dey follow Tracy eh
Why she no dey fit to whine again
See the baka, baby see the baka
Tell me why you put it for reserve
Carry ketch up, make I carry ketch up
Wetin you desreve
The thing wey dey worry wey dey beat your mind
Money go answer the question
'Cause you dey listen I dey sing e be truth or lies?
Answer the question
Say make I know wetin you go do for the dollar, yeah
You go wulu for the dollar, yeah
You go-go down and do for the dollar, oh my baby
Make I know wetin you go do for the dollar, yeah
You go wulu for the dollar, yeah
You go-go down and do for the dollar, oh my baby
What you go do for the dollar?
Me and team, we full of ballers
You can't war with us, you can't call us
You can't stand with us we stand tallest
Oyema, smile for the brand
Snap, snap, smile for the cam
Don't slack, come make we dance
Front, back, give me a chance
Green no nyɛlɛ taste nyɛmi
Nkɛ base nyɛmi
Sho, sho waist nyɛmi
Su-kɛɛ your waist nyɛmi
You go wulu for the dollar, yeah
You go-go down and do for the dollar, oh my baby
Make I know wetin you go do for the dollar, yeah
You go wulu for the dollar, yeah
You go-go down and do for the dollar, oh my baby


You May Also Like
Stefflon Don - "Can't Let You Go" Let me give you this ting weh you wanting I could be your girl, sugar dumpling, aye And if I komole le le le Oya shé mi je je je You wanna have my body bending over Anytime and anywhere I just can't...
WizKid - "Joro" Joro, joro, joro, joro, joro, joro, joro, joro Je a-joro, joro, joro, joro, joro, joro, joro, joro Je a-joro, joro, joro-o, joro-oo, joro, joro, joro Omoh-joro, je a-joro oo, ooh-oh-oh Hell yeah I...
NSG - "Kate Winslet" Yeah, yeah (4PLAY, 4PLAY) I like my crumble with some custard Need to find my tempo like DJ Mustard Feds took bro, we got abducted (Free up) Feds took bro, we got abducted (Woo) Still on the strip...
Naira Marley & Busiswa - "Coming" Yeboooo Nangk' uBusiswa Naira owase Nigeria wo Jamaica Africa continental Busiswa baby Mo ti wa e ti pe Mo fe de de de Je kin de de de Busiswa baby Mo ti wa e ti pe Mo fe de de de Yo Rexxie pon this...
Burna Boy - "Real Life" It ain't like you hearing it and it's like moving you You know music is, and the music you making is life, and it's like new life It's important to me to understand the state of mind And the life...