"Suru" lyrics

"Suru"

Ah ra ra, ah ra ra ra ra ra ra

Surulere eh su ru ru lere
Surulere eh su ru ru lere

Dead body no dey gbafun
Zombie no dey zanku

Dem no dey gbe body o
Gbe body o, gbe body
Dem no dey gbe body o
Gbe body o, gbe body

You suppose to dey thank God di o
Thank God di o, thank God di e

Say you no be Chukwu di o
Chukwu di o, Chukwu di

Kilode, kilode
Why you dey cry oh mama
You wan commit suicide
When you suppose dance makossa
Aye teme o
What goes up must come down
No kill yourself o, no kill yourself
You suppose Dance makossa

Surulere eh su ru ru lere
Surulere eh su ru ru lere
Ojuelegbe, ojuelegba
Ojuelegbe, ojuelegba

Dead di body no dey gbafun
Zombie no dey zanku

Dem no dey gbe body o
Gbe body o, gbe body
Dem no dey gbe body o
Gbe body o, gbe body

You suppose to dey thank God di o
Thank God di o, thank God di e

Say you no be Chukwu di o
Chukwu di o, Chukwu di

Eh le le le le le
Mama ileke
Mama kolegbe
[?]
Money wey you no get, you no get
No vex oh you mustn't be Balotelli or Caitlyn Jenner
You suppose dance makossa

Surulere eh su ru ru lere
Surulere eh su ru ru lere
Ojuelegbe, ojuelegba
Ojuelegbe, ojuelegba

Dead di body no dey gbafun
Zombie no dey zanku

Dem no dey gbe body o
Gbe body o, gbe body
Dem no dey gbe body o
Gbe body o, gbe body

You suppose to dey thank God di o
Thank God di o, thank God di o

Say you no be Chukwu di o
Chukwu di o, Chukwu di


Thanks to Iyke for correcting these lyrics.
Writer(s): Miika Eloranta, Janne Mansnerus
You May Also Like
Olakira - "In My Maserati" Yeh Olakira krikata, baby Girl, na you dey ginger me Ifunaya you dey cause trouble Shey you no go wound person Love the way you dey dance, girl Ayee o pe meji Wa jekalo faji Mami idikunle Let's hop...
Maleek Berry - "Flashy" Now we oh so flashy, yeah yeah Now we oh so flashy, yeah yeah Started from the bottom we classy, yeah yeah Now we oh so flashy, yeah, flashy, yeah I'm the leader, the commando I give it to them, dey...
Koffee - "Toast" Cyaa bawl ina life man Gwaan wid it, mi gwaan wid it Yo Izy you kidding me? Toast.. (Yeah, yeah) say we a come in wid a force (yeah) Blessings we a reap pon we course inna handful We nuh rise and...
Joeboy - "Baby" What I fit do to get your love Girl, I don' give you all I got but it's not enough for you Shey you fire me catapult of love Na why be say I no fit get enough of you Wetin be that Nothing I can't...
GuiltyBeatz, Mr Eazi & Kwesi Arthur - "Pilolo" Jheez Zagadat Aben mi ka no shi keke Mi yɛ wo lover aa wo bɛ sɛ me kɛtɛ Bor mi nkomodɛ Ma mi ahosepe Pilolo, pilolo Give me the pilolo Spread your leg like a wheelbarrow Pilolo, do me the pilolo...