"Givin Dem" lyrics
Yung Willis, Timaya & Kabusa Oriental Choir Lyrics
"Givin Dem"
Willis, you've been givin' dem
Willis, you've been givin' dem
Wetin you wan give us again
Willis, you've been givin' dem, oh, yes
Willis, you been givin dem
Wetin you wan give us again
(Giddem)
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh
Wi-Wi-Wi-Willis, give dem
Willis, you've been givin' dem, oh, yes
Willis, you been givin' dem
Wetin you wan give us again
Yea, me now say
The boy bad, bad, bad, the boy choke
The boy poco loco, the boy choke
So wen I come, everybody stand straight
Them know say, "The boy Willis choke"
Steady give dem banger
International and local
Whether them like it or toca
The money long and I no know total
Yeah, Willis killin' dem
Back to back, you givin' dem
Anytime jam wey you drop 'em jamming them
Back to back, I swear you are killin' dem
Whine am for me
Wen me come around, girl you just ma whine am for me
Wen me come around, girl just ma put it for me
Wen me come around, girl me just ma whine am for me
Whine, whine, whine am for me
(Giddem)
Willis, you've been givin' dem, oh, yes
Willis, you been givin' dem
Wetin you wan give us again
Willis, you've been givin' dem, oh, yes
Willis, you been givin' dem
Wetin you wan give us again
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh
We be killin' dem, oya let me hear you say
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh
Willis, killin' dem
Back to back, you givin' dem
Any jam wey you drop, dem jamming them
Back to back, I swear you are killin' dem
Whine am for me
Wen me come around, girl you just ma whine am for me
Wen me come around, girl just ma put it for me
Wen me come around, girl me just ma whine am for me
Whine, whine, whine am for me
(Giddem)
Willis, you've been givin' dem, oh, yes
Willis, you been givin' dem
Wetin you wan give us again
Willis, you've been givin' dem, oh, yes
Willis, you been givin' dem
Wetin you wan give us again
It is what it is
- AZLyrics
- T
- Timaya Lyrics
You May Also Like
YCEE - "Aunty Lovina" Yo!
Dun know vibe
Alright!
E dey record?
Abenskrrrrrr
Ain't nobody badder than
Bring dat body na
Make I rocky na
Aunty Lovina
If you give me na
I go shoot in na
Like a Benzema
Bring dat body na
Make...
Fuse ODG - "Lazy Day" This is, ay!
It's a worldwide movement
I did not sleep much last night
Yeah, we were dancing to the early hours and late
And now my bed feels just right
I got my beautiful woman beside me
Sayin',...
WizKid - "Fever" Aww... yeah, yeah, starboy dey for you...
Oooo… starboy dey for you
Baby girl you fine you set oh
Girl you make my eye dey red oh
Anytime you no dey close to me yeah yeah
Baby girl na you I want oh...
Maleek Berry - "Somebody Falling" Stone cold killa
She a killa
Stone cold killa
Stone cold killa
Berry pon this one ah
Oh it's a vibe
She in love with the lights
She come alive in the nighttime
She only here for the life
Somebody...
W4 & Buju - "Let Me Know" Heeeey hey...
Original...
Baby tell me what you all about
Let me know
And I would do anything my gurl just
Let me know...
Baby tell me what you all about
Let me know
And I would do anything my gurl...