"Aunty Lovina" lyrics

"Aunty Lovina"
(feat. Patoranking)

Yo!
Dun know vibe
Alright!
E dey record?
Abenskrrrrrr
Ain't nobody badder than

Bring dat body na
Make I rocky na
Aunty Lovina
If you give me na
I go shoot in na
Like a Benzema
Bring dat body na
Make I rocky na
Aunty Lovina
If you give me na
I go shoot in na
Like a Benzema

See the girl dey want to dey want to dey
Gbedu wey dey make you dey want to dey
Dance and dey dance like you dey want to dey
Girl just dey bend she dey want to dey
See the girl dey want to dey want to dey
Gbedu wey dey make you dey want to dey
Dance and dey dance like you dey want to dey
Girl just dey bend she dey want to dey

(You no dey feel my ge ge
I dey ball like Jay Jay
No go dey do like JJC
No go dey do like JJC)

Man I get real irate
Hella lit pupils dilated
When they pull up in the city where I dey
Them go really like link my place
Say they really wan peep my babe
You can never, you can never reach my pace
This beats no be Beats by Dre
No dey dull abegi bring that waist
Man got a Midas touch
Flow got a mean ass punch
Look at what I gone and done
Steali girl one by one
Abeg no go dey tight your chest
This one be the new anthem
So its just you and your friends
Meet me and my friends
E be we and them them
Chee

Bring dat body na
Make I rocky na
Aunty Lovina
If you give me na
I go shoot in na
Like a Benzema
Bring dat body na
Make I rocky na
Aunty Lovina
If you give me na
I go shoot in na
Like a Benzema

See the girl dey want to dey want to dey
Gbedu wey dey make you dey want to dey
Dance and dey dance like you dey want to dey
Girl just dey bend she dey want to dey
See the girl dey want to dey want to dey
Gbedu wey dey make you dey want to dey
Dance and dey dance like you dey want to dey
Girl just dey bend she dey want to dey

(You no dey feel my ge ge
I dey ball like Jay Jay
No go dey do like JJC
No go dey do like JJC)

Ah Aunty Lovina
Come make we chill make we chop dinner
Me I wan sip from your Maltina
Understand me I no be buttey na
Make I shoot my shot make I bussina
This kain thing no be lustina
Make you treat me like your customer
Take dark chocolate no be Bournvita
Say who wan vex make e vex (vex)
Bring that breast make e press (press)
Shey you don set make e set (set)
Say you still want loud in a Benz? Yes
Me I wan hook for your neck (neck)
Make I connect wireless (less)
And if e be no e be no
E be yes e be yes
Then it's on to the next flex
Ge Ge

Bring dat body na
Make I rocky na
Aunty Lovina
If you give me na
I go shoot in na
Like a Benzema
Bring dat body na
Make I rocky na
Aunty Lovina
If you give me na
I go shoot in na
Like a Benzema

See the girl dey want to dey want to dey
Gbedu wey dey make you dey want to dey
Dance and dey dance like you dey want to dey
Girl just dey bend she dey want to dey
See the girl dey want to dey want to dey
Gbedu wey dey make you dey want to dey
Dance and dey dance like you dey want to dey
Girl just dey bend she dey want to dey


Writer(s): Patrick Nnaemeka Okorie, Martin Oludemilade Alejo, Jonathan Takyi Mensah
You May Also Like
Maleek Berry - "Been Calling" Are you there? Baby are you there? Berry Pon Dis Me girl I've been looking for inna the ends It's a real ting me nah pretend Steady whipping round town in a Benz oh girl You got me sitting on the...
Kida Kudz - "Moonwalk" You know say everything cool and nice Afrobeat that's the girl dem vibes, pull up to the party and I gave them vibes Free all my jiggas locked down ten times Nasty! Pull up in a sport that's a...
WizKid - "Gucci Snake" Zon zon zon zon Zon zon zon Hello Saint Sami Ganja 36 million ti mo, ti mo ko sibi abe chair yen nko? Gucci Snake seh kini? O gbe 36 million mi mi, Saint Sami Ganja? Ah, ehn Star Boy, on a manya...
Angel - "Blessings Remix" You know what it is when you hear that Haaan! We turn our expectations to appreciations Angel, Montana! Why am I stressing? I better count my blessing Life could've been more threatening But it...
Olamide & Wizkid - "Kana" Legendary Beatz... If I tell you do like this Omo ele sho ma do like this If I tell you do like that Omo sho ma take am to the left, oh O n p'ariwo bi tekno o n ko pana O fe je international banana...