"My Moto" lyrics

"My Moto"

Me I sing say
Giddem
Whine for me
For Egberi Papi, bend for me
Timaya
For Egberi Papa (oh), tell me how you like it now
Show me how you want it, I give it to you
Me I sing say
Wi Wi Willis Give Dem

Whine for me
For Egberi Papa
Bend for me
For Egberi Papa (oh)
Tell me how you like it now
Tell me how you want it now
Show me how you want it now
Turn me up now

Anything for my baby
Girl you whine, you make my brain dey skip eee
Oh Baby, I to to to, I to
Girl I to to to, I to
Anything for my baby
Girl you make my brain just dey skip eee
Oh baby I to to to, I to
Girl come enter my moto

Whine for me
Oh baby gimme that
Sit down pon it, scratch it like you Jimmy Jatt
Go down, go down
Whine for Papi to
Baby come bend pon me moto

Anything for my baby
Girl you whine, you make my brain dey skip eee
Oh baby, I to to to, I to
Girl come enter my moto
Anything for my baby
Girl you make my brain just dey skip eee
Baby I to to to, I to
Girl come enter my moto

Oh baby girl, I love your bozo bozo
The wey you whine, I want the bozo bozo
I'm international, now me no local
Tonight I wanna sex help somebody's daughter
Me sing say

You know me no need no validation
Me pop champagne, me no need no validation
Anytime I come, demma stand at attention
Wen I step inna the place its a steady vibration
Me I sing say

Anything for my baby
Girl you whine, you make my brain dey skip eee
Oh baby, I to to to, I to
Girl come enter my moto
Girl
Anything for my baby
Girl you make my brain just dey skip eee
Baby I to to to, I to
Girl come enter my moto

Whine for me
For Egeberi Papi, bend for me
Timaya
For Egberi Papa (oh), tell me how you like it now
Show me how you want it, I give it to you baby girl

Whine for me
For Egeberi Papi, bend for me
Timaya
For Egberi Papa (oh), tell me how you like it now
Show me how you want it, I give it to you baby girl


Writer(s): Daniel Shekwoyemi, Inetimi Odon
You May Also Like
P-Square - "Collabo" Na collabo ye eh eh She want some collabo eh eh I go sing for you You go sing for me eh eh She say she want some collabo...collabo She need am badly be like tornado....tornado She talk say I dey...
Naira Marley & Young Jonn - "Mafo" Eko dun ma bo'le (Eko dun ma bo'le) To ba ti lo'wo lapo (To ba ti lo'wo lapo) Asabi to'n sha Dollar Awon padi mi to'n shey wire Eko dun ju bayii lo Awon ara ibi lo mu omo ope salo Eh eh Owo wa leko...
Omah Lay - "Lo Lo" I just want lo lo (I just want to love you) I just want lo lo (I just want to love you) I just want lo love you (I just want to love you) I just want lo lo I just want lo lo I just want lo lo I just...
Joeboy - "Beginning" Omo walai If them point gun to my head say make I deny you I go tell them sey lai lai No be lie I fit to spend all of my money on you (Oh no) Spend a couple couple milli on you (Yeah yeah) Give you...
Falz - "Jeje" What is this magic I need that magic All the cloth you dey wear, e be chassis This your catwalk, be like you dey practise You be too set, you be ruthless I dey trip oh, nana you be true fresh All...