"Beginning" lyrics

"Beginning"

Omo walai
If them point gun to my head say make I deny you
I go tell them sey lai lai
No be lie
I fit to spend all of my money on you (Oh no)
Spend a couple couple milli on you (Yeah yeah)
Give you loving till you say e don do (Ye ye)

Special type of feeling that I feel when I'm with you
On dun mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can't let you go

I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love

This love no be ordinary thing
You suppose to be one night fling
But now I don dey catch feelings
I dey vex when I see you with another person
Oh no
I no dey concentrate no more
Make we felicitate jowo
Hold me tight and rub on my head baby o
Make I feel alright (Ye ye)

Special type of feeling that I feel when I'm with you
On dun mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can't let you go

I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love

Ohema o as I dey call you make you answer (Fall in love o)
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you
I'm beginning to begin to fall in love

Ohema o as I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer

So whenever you hear this vibe
I just want you to vibe with it
'Cause it's a banger
Joeboy give them
Joeboy give them
Joe Joe Joeboy 'pon deck


Writer(s): Daniel Otaniyen Uwa, Joseph Akinfenwa Donus
You May Also Like
DaVido - "Jowo" My baby jo, jo Jo, jowo My baby jo, jowo My baby jo, jowo Jowo One time, tiri gbosa for the two person wey born you I never want to try lose you, try dem no born me well I no fit tire for your...
Fireboy DML - "What If I Say" Jo won ma lo'sanle, insama du Jo won wa'le, insama du Jo won ma lo'sanle, insama du Jo won wa'le, insama du Jo won ma lo'sanle, insama du Jo won wa'le, insama du Jo won ma lo'sanle, insama du Jo won...
Jahmiel - "U Me Luv" Explain Sexpress me feelings 'pon this Dunwell Mhmm Mhmm Yeah Girl, a you me love, no other catty me no prefer Tell her me nah go leave when she said, "Great man, whatever" She say me done make it...
Sarz & WurlD - "TROBUL" I don't know why I chose you I don't know why I want you Can't be the only eyes on you Your love brings me plenty trobul! Trobul trobul Say you tease and you leave but never love em All the boys and...
Teni - "Uyo Meyo" Eee-di-ree-bi-ri-bi-ree-dayy Ee-yayy Dr. Dolor Entertainment Kajo kajo kajo Kayo kayo kayo oh Uyo meyo leun o san o kan mi o e Uyo meyo Uyo meyo Oh uyo Uyo meyo leun o san o kan mi o e Uyo meyo Uyo...