"Like Dat" lyrics
Rexxie & Victony Lyrics
"Like Dat"
(Another word)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Ebele
Ebelebe
Mm, ebele
Ebelebe
(Yo)
Girl, I dey watch as you dey wrap up the kpoli
'Cause I know you know you mean am for me (like dat oh)
Evil face as you dey lick up my lolli
Bully with the way you put am on me (like dat oh)
DND, no let anybody call me
If at all, anybody call me (e go divert oh)
You doin' stuff that you cannot tell your mummy
Beg maami, make you put am on me
Like dat oh
Attack oh
Make I defend wetin dey your back
Shebi na reset? Abi na hijack oh?
Wey you do me head, girl, me I like that oh
Like dat oh
Attack oh
Make I defend wetin dey your back oh (wetin dey your back)
Shebi na reset? Abi na hijack oh?
Wey you do me head, girl, me I like that oh
Yeah-yeah
Na who no know say (who know?)
Na who no know say you bad like that?
Na who no know say (who know?)
Na who no know say you bad like that?
Na who no know say (who know?)
Na who no know say you bad like that?
Na who no know say (who know?)
Know say, you bad like that?
She dirty ridin'
One time, her best friend ah join the party
She ah mannerless when she back it on me
She ah careless when she clap it on me
And na so she dey gimme na
One puff of that smoke, she dey deliver
Bad energy, she ah delete am
She gimme that thing when I dey need am, oh no
Like dat oh
Attack oh
Make I defend wetin dey your back oh
Shebi na reset? Abi na hijack oh?
Wey you do me head, girl, me I like that oh (that, that)
Like dat oh
Attack oh
Make I defend wetin dey your back oh
Shebi na reset? Abi na hijack, oh?
Wey you do me head, girl, me I like that oh (like that)
Yeah-yeah
Na who no know say (who know?)
Na who no know say you bad like that?
Na who no know say (who know?)
Na who no know say you bad like that?
Na who no know say (who know?)
Na who no know say you bad like that?
Na who no know say (who know?)
Know say, you bad like that?
She dirty ridin'
One time, her best friend ah join the party
She ah mannerless when she back it on me
She ah careless when she clap it on me
Writer(s): Chisom Ezeh, Anthony Victor
- AZLyrics
- V
- Victony Lyrics
You May Also Like
Buju - "Never Stopped" See sunshine ah hit, get off the sheets
I say a little prayer and I burn a spliff
Because I still dey breathe, I'm on my feet
And I know tonnes of niggas still hoping I quit jigga
Ma shit legit, ko...
Fave - "Mr Man" Things you cannot say with your mouth
Will you say with your hands
I'll respond
DJ could you play me Mr Man
Record our little dance
On the floor
If walking down the aisle might make you shiver
I...
Dangbana Republik & Bella Shmurda - "Rush" They say I'm living in a rush
Because I'm moving fast
Them say my matter don cast
But me I no reply
Why? Dem asking me why?
Why always getting high?
Mami, I never reply
Cos highway that's my way...
Phyno - "Do You Wrong" You don't need another man
Na you be my other half
Nobody fit be like you
Nobody fit do like you, baby, oh
Sometimes I dey wonder why
Baby your wings they're made to fly
O bu gini ka ne me
O bu gini...
Fireboy DML & Oxlade - "Sing" Badman just dey live life on hin own
Badman just dey roll as e dey go
Badman no get beef with anybody
Badman dey do hin thing on a low
Badman they really try gan
Badman na cobra, man na python
Write...