"Soweto (Remix)" lyrics

Victony & Tempoe Lyrics

"Soweto (Remix)"
(feat. Omah Lay)

Call all your brokoto
No go dey slogodo oh
Body dey draw me like ogbono oh
Body dey rise my tonono oh
I say call all your brokoto, no go dey slogodo oh
Girlie dey burst my bololo oh
Girl make I salute your commodore oh

Girl if you balance see ego
I give you paper
Oh no go do me Diego, my Maradona
Girl if I lap your soweto, na Maphorisa
Girlie your back e be tornado
And I go follow your craze go
Craze go

Tunde don dey Craze oh
Ehhh for your waist oh
And I go pay for your lace oh
I go dey for your ways oh

Tunde don dey Craze oh
Ehhh for your waist oh
And I go pay for your lace oh
I go dey for your ways oh

Whine your waist o Tomiwa
Igbo shawthy Chidera
Aboki babe mutumina
If she get yansh I go carry am

Let me check your area
Wetin dey your cylinder
20KG each one
When I fill the gas I go carry am

Coz something must to kill a man
A man must die
People wey kill Jesus Christ
Common soldiers
Your Aba Onitsha and Iweka
I wan go there
Coz whenever I look in your eyes
Nothing I see inside than your yansh o

My village people hating
Hating your waist
They can't tolerate it

My girlie no dey mercy
Mercy for wetin
Your type e no plenty

Girl if you balance


Writer(s): Caleb Zackery Toliver, Divine Ikubor, Michael Chigozie Alagwu, Sebastien Julien A. Graux, Anthony Ebuka Victor
You May Also Like
Tolani & Wande Coal - "Slow Motion" She say she 'uh give it to me nicely She ah want the vibes when she by my side All these girls wan flex and chilling chilling Better promise not to hurt my feelings feelings Omoge wa je'a sere...
Reekado Banks & WizKid - "Omo Olomo" Oro-ro-ro, oro (Over) On it (It's Blaise on the beat baby) Olo a madi the tight oh I dey for money early momo pi to See this kele don cause fight oh Amaka pay, make I pay tithe oh Omo olomo, e never...
Cheque - "Dangerous" Winter Oh, mi cold, I'ma need ya You got my number, you can call me like whenever Put your eyes on me, this your body give me ginger Don't go far from me Oh I know you dangerous I know you bad for...
Skiibii - "Baddest Boy" Oh-ah Woah-woah-whoa, wah Escala, ayy, yah-yah Long time, long time I dey mad over you Took me long time to get over you (get over you) Now, I don man up Now, I don strong Now, I get chicks wey dem...
Fave - "Beautifully" There's just one thing to say How you dey move jeje beautiful display And if you can see my face You'll know that your love is healing Beautifully wonderful love Anywhere I follow you no matter how...