"WHO THIS" lyrics

"WHO THIS"
(feat. BNXN)

(Tr-tryna fly to space?)

[Victony:]
Swagger l'ọmọ na your stylist, it's getting [?]
Same things you wear, but e no fit her
You orijo, say dem no reach her at all, oh (At all, oh)
Baby too drip, like say rain, e just beat her
Too sick, oh, make you dey my hospital
Too fly, Swaggerl'ọmọ dey run Visa, yeah, yeah (Yeah, yeah, hey)

Who this? (Sexy girl)
Ah, who this? (Sexy girl)
She say, "You know I do this" (Sexy girl)
That one no be new gist, oh (Sexy girl)
Ah, who this? (Sexy girl)
Say, she dey for Houston (Take me there)
See, my baby the coolest (Fresh than ya)
But no be new gist, oh (Sexy girl)

Hey, hurry up, hurry up
Girl, I dey pray to hurry up
No dey come [?] and you be the one
Now you know my choice, oh, baby, oh
S'edi penpe, s'edi penpe, s'edi penpe, body so
Ah, baby, come teach them something, oh

[BNXN:]
Brunello Cucinelli
You no know wetin I put for my body
Expensive shit that I bought for my baby (Oh)
She put the "S" in "Sexy", make Swaggerl'ọmọ come test me
Shake the bum-bum, uh-huh
Backa big, she go pompous, confirm
Take Chanelly, she want some, uh-huh
We just came in from London, so, you know my style, any, any
Ibadi ye po, don't be silly
Your mummy, oh, ko so ji mi
Them want me to arrange genie, oh, oh, oh

[Victony:]
Hey

Who this? (Sexy girl)
Ah, who this? (Sexy girl)
She say, "You know I do this" (Sexy girl)
That one no be new gist, oh (Sexy girl)
Ah, who this? (Sexy girl)
Say, she dey for Houston, oh (Take me there)
The, the baby the coolest (Fresh than ya)
But no be new gist, oh (Sexy girl)

Go and give them with your style again
Give them with your style again, oh
After you give them with your style again
Baby, kill me with your smile again
Fine face, no dey hide again
Oh, girl, you high me, no dey whine my brain
The way you pack am, you go thought I dead
Oh, yeah, hey
Oh, girl, make you run am again
Oh, girl, make you run am again, make you come find me
Make you do pass Barcelona for Spain, anywhere
Make we run am again, oh, woah


You May Also Like
Skiibii - "If I Ever" If I no feel am omo I go tell you (Why I no go tell you) If I no like am omo I go tell you o (I go I go let you know) If I no love you I go tell you I no dey hide my feelings o Cause my feelings...
Mavo - "Slow" Slow slow slow Slow slow slow (take it) slow slow slow (take it) Take it slowly baby Slow slow slow (take it) slow slow slow (take it) Take it slowly baby, with me Lost my balance, as I don cash...
Gyakie - "SOMETHING" (Flip the music) It's like something something doing me bad o, bad o, bae yeah Are you looking looking for me, well bye, o yeah It's like I'm walking far away to you Baby, don't try me Come closer,...
Bayanni - "Ta Ta Ta" (Mavin) Ɔhemaa doh, doh, doh She wan dey form I give her one time now she come for more (Ah, ah) My thing too long, she want to taste my kokoro My dear make I tell you, I no dey wan dey do like say...
Seyi Vibez - "Today" No dey play me corny, boo I wan touch your body too Sh'omo pe eja l'oni ibu I know you fuck with the woo Sexy charisma No dey do me like that, Selina Last night, I took plenty 'Lina Been few days I...