"Uwese" lyrics
"Uwese"
(feat. Greatman Takit)
I sing, I sing, I sing
For the things, wey you've done for me
(Done for me)
Why me, why me, why me
All these blessings dey fall on me
(Fall on me)
No be say na me try pass o
But the tap still dey rush for me
Everybody come dey wonder
How everything ee dey work for me
Na you design am, the matter complete
Your word is final, them no fit compete
Pass through the fire, I no feel the heat
You dey my back and I no see defeat
Na you design am, the matter complete
Your word is final, them no fit compete
Pass through the fire, I no feel the heat
You dey my back and I no see defeat
(Chorus)
Uwese Baba oooo
Uwese Baba oooo
I say Dohhh-doh- dohhhh
Dohhh-dohhh-dohhh
Uwese Baba oooo
Kini maafi San ore re
I don get e mouth, ni tori fé
My life eee turn, ni tori rè
You say make e soft o ri bé
Baba no dey tire for me
Mogbonofèli Baba put the fire on me
Ohhhh eeehhhh
Everybody don dey call me
Dem say make I show them way I dey live
Na you design am, the matter complete
Your word is final, them no fit compete
Pass through the fire, I no feel the heat
You dey my back and I no see defeat
Na you design am, the matter complete
Your word is final, them no fit compete
Pass through the fire, I no feel the heat
You dey my back and I no see defeat
Uwese Baba oooo
Uwese Baba oooo
I say Dohhh-doh- dohhhh
Dohhh-dohhh-dohhh
Uwese Baba oooo
Uwese Baba oooo
Uwese Baba oooo
I say Dohhh-doh- dohhhh
Dohhh-dohhh-dohhh
Uwese Baba oooo
Na you design am, the matter complete
Your word is final, them no fit compete
Pass through the fire, I no feel the heat
You dey my back and I no see defeat
Na you design am, the matter complete
Your word is final, them no fit compete
Pass through the fire, I no feel the heat
You dey my back and I no see defeat
Uwese Baba oooo
Uwese Baba oooo
I say Dohhh-doh- dohhhh
Uwese Baba oooo
Uwese Baba oooo
Uwese Baba oooo
I say Dohhh-doh- dohhhh
Uwese Baba oooo
- AZLyrics
- V
- Victor Thompson Lyrics
You May Also Like
Burna Boy - "Alone" Ooh-ooh, ooh
Ooh-ooh, ooh
Mm-mm, mm
Mm-mhm, mm
It's just another night
Just another fight for my life
It's alright, because everything dies
Nobody know why
Wetin I go do?
Wetin you go do
When you...
Tyla - "Water" Make me sweat
Make me hotter
Make me lose my breath
Make me water
Make me sweat
Make me hotter
Make me lose my breath
Make me water
Normally
I can keep my cool, but tonight I'm wildin'
I'ma be
In a...
Ayo Jay - "Paranoia" Mm-mm yeah, yeah, woah, woah
The thing just dey paranoia me, 'ia me
Mm-mm yeah, yeah, woah, woah
Because this fine
Shawty say she wants love, I said, "I ain't ready"
But she don't know my paranoia...
Dave & Tiakola - "Meridian" I was outside, had a pretty girl and a fast car, I was twenty-one
I ain't just anyone
Better talk to me nicely and you know the weapon on me or it's on my best friend
When I'm in the West End
I had...
Mayorkun - "Certified Loner (No Competition)" I know your friends
They never want you for me
But now that is over
You can rest on their shoulders
It costs me nothing
I can tell you for free
I'm a certified loner
A certified loner
So nobody get...