"Come My Way" lyrics

"Come My Way"

I know
Dem no want make the money to come my way
If dem know
Dem no go let the money to come my way
So I pray
Make dem no hear am wen the money come my way
Cos I know
Wetin I go do wen the money come my way

When when
No Shingbain
When the money no Dey
Omo no shingbain
When when
No shingbain
Mo sise mi o sun
No shingbain
When when
No shingbain
When the money no dey
No shingbain (find my way)
When when
No shingbain
I dey double hustle

I know
Dem no want make the money to come my way
If dem know
Dem no go let the money to come my way
So I pray
Make dem no hear am wen the money come my way
Cos I know
Wetin I go do wen the money come my way

Iya Godogbo
Oh Kodogbo
Mushin ajina
Mushin mo ti jina
Iya godogbo
Mo ti d'olowo
Mo ti d'olowo
Mo ti d'olowo

Na him lift me up
E no give me up
Na him send dis money my way
E no give me up
I go find my way
Any day I go find my way
Na God bless me my way
Na him send dis money my way
(Iskaba)

Fashionista
Man a pull up iniesta
Fiesta fiesta
When I pull up a fiesta
Fashionista
Man a pull up iniesta
Fiesta fiesta
When I pull up a fiesta

There's a melody
In our heart
In our heart
There's a melody
There's a melody
Melody in our heart
Melody in my heart
Melody in my heart

There's a melody
Melody in our heart
Melody in my heart
Melody in my heart
[?]

I know
Dem no want make the money to come my way
If dem know
Dem no go let the money to come my way
So I pray
Make dem no hear am wen the money come my way
Cos I know
Wetin I go do wen the money come my way


Writer(s): Abayomi Noah Ogunmefun, Olutowa Ojosipe, Oluwatobi Wande Ojosipe, Abulimen Aikore, Charles L Joseph
You May Also Like
2Baba - "Amaka" SperoacH beat I like woman, I dey straight forward I like truth and I dey rock rumours eh I don't know wetin you want to do But make you let me know if you go show up eh Because I don buy diesel I...
Runtown - "Bend Down Pause" ‎Baby just bend down, bend down pause Baby just bend down, bend down pause Baby just bend down, bend down bend down Bend down bend down bend down pause Baby just bend down bend down pause Baby just...
Mr Eazi - "Leg Over" Zaggadat Its your boy Eazi It's E Kelly My baby dey confuse me o with her bum bum Wey she get a guy wey dey send her money from London She dey see me like a "Johnny Just Come" When monkey dey work...
Maleek Berry - "Own It" Yea yea yea Ah baby yea eh You know say Berry pon this You know I have patience But you was time wasting, oh no Tired of the waiting Oh girl you turn me to a thing Say if you lay down Am I gonna...
Tiwa Savage - "Bad" Agbo tota di seyin oh yeah Agbara lolo muwa eh eh eh Yeah am coming to cause trouble You don't like me un-follow You can't talk about my hustle You make money I make double Turn me up, turn me...