"Diamonds" lyrics

"Diamonds"

Psycho music...
Yh man!

Diamonds on my ring, diamonds on my pinky
I dey wait for the kele wey go come and play play (Oloun)
You know big wiz yeah my life so crazy
I be repping for the ghetto long time e don tey
Yeah man dey grind here for days
What I dey feel wahchu feel not the same
Eh ehn
My man have seen better days
So many things I been take for the pain

Yeah I fit tell you many things but I say nothing
Say this life naso e be, brother what go be go be
Gan gan
I fit tell you why I live so dangerously
Men dey go through things for real
But we dey sure we go see better days (Yeah yeah)

Stand wella!
And I get the gbedu wey dey make dem
Bounce wella make I dey do things wey go
Make my mind wella
Bad boy wizzy no dey follow no fella
Got a couple ladies I fit call any weather
And we no come to dey waste time
Po po di po hear the music dance wenna
Diamonds no dey force e self to shine wenna
Stay pon my Js ah
Yeah yeah!

Pretty please miss me with the bull shit
Mr Big Wiz Mr Bigman no one test
Mr Louis V. sipping 42 with 20 girls
Gbemi trabaye je'ka se
Mio le shalaye life na holiday
Big Kala we been tough from the jump e don tey
My brother don't play nothing we no face

Yeah I fit tell you many things but I say nothing
Say this life naso e be, brother what go be go be
Gan gan
I fit tell you why I live so dangerously
Men dey go through things for real
But we dey sure we go see better days (Yeah yeah)

Stand wella!
And I get the gbedu wey dey make dem
Bounce wella make I dey do things wey go
Make my mind wella
Bad boy wizzy no dey follow no fella
Got a couple ladies I fit call any weather
And we no come to dey waste time
Po po di po hear the music dance wenna
Diamonds no dey force e self to shine wenna
Stay pon my Js ah
Yeah yeah!


Writer(s): Peace Emmanuel Oredope
EP: "S2" (2023)
WizKid - S2 EP cover
You May Also Like
J Hus - "Who Told You" Mm, mm Mm, mm Yeah, yeah Who told you bad man don't dance? Who told you gangsters don't dance? Even with a wap on my hip, I dance Bad man, take another sip and dance Two left feet, don't trip and...
DARKOO - "Always" Baby, I been thinkin' 'bout you always Dreamin' of our love from the first day Baby, I been thinkin' 'bout you always Dreamin' of our love from the first day If roses are red, the violets are blue...
Phyno - "Do I" Yeah Touch down na anya na aku m Nyem way ma banye nkwo The boy looking like a million Box I ga abazi nwoke billion van Sir wasn't planned uche gi odiya Osi m way go cholu ogbo yi O ife k'anyi ga na...
Magic System - "1er Gaou" C'est dans ma galère que la go Antou m'a quitté oh ah Quand j'avais un peu Matin midi soir On été ensemble A la rue Princesse Aux mille maquis Santos payait les poulets L'argent est fini Antou a...
Skiibii - "Omaema" Heba Skiibii Mayana It's Blaise on the beat baby Erima your body fresh like salad (Salad o yea yea) Send your aza make I show you my kind love If you leave me, how I wan take survive? Omo ma lo sun,...