"Grace" lyrics

"Grace"

Say you no believe what my eyes done face
If I got a bad bitch, tell me all is okay
Ah dey, burn my zoot, and I run my race
And I stand, real tall, no matter what man face
So many things that my eyes done face
And I never worry 'bout what the next man say
And I keep it so cool, keep my mind real sane
Tonight

Loose guard, man no fit loose guard, yeah
No dey waste time, brother no time, yeah
Money on my mind, me never waste time, yeah
My mind, my mind, oh my, oh my
This kind hammer no fit lose time
Man I no dey look nobody, feel sey I feel fine yeah
And I stand real tall and I send no one, tonight

Dem nuh fi run my race
Run my race, run my race
Run my, run my race
Steady I dey my lane
I say run my race
Run my race
Run my, run my race

This kind ting weh I see e don tey
Say I got a bad bitch wey wan' go away, yeah
Plenty stress, we fi make man craze
Many, many tings I dey for ghetto, no pay
Say the people dey suffer but dey smile for face
But if Starboy talk, dem say Starboy craze
But I keep it so cool and ah dey run my race
For life

Loose guard, man no fit loose guard, yeah
No dey waste time, brother no time, yeah
Money on my mind, me never waste time, yeah
My mind, my mind, oh my, oh my
This kind hammer no fit lose time
Man I no dey look nobody, feel sey I feel fine yeah
And I stand real tall and I send no one, tonight

Dem nuh fi run my race
Run my race, run my race
Run my, run my race
Steady I dey my lane
I say run my race
Run my race
Run my, run my race

Say na this kind night
Say we want no stress, we dey thank God for our lives
Say na this kind night
Hold on to me, baby no kain here
Say na this kind night
Fill up my cup, let it run over
Say na this kind night
Say we let nobody know
Say we living on the low

Dem nuh fi run my race
Run my race, run my race
Run my, run my race
Steady I dey my lane
I say run my race
Run my race
Run my, run my race


Writer(s): Inconnu Compositeur Auteur, Kevin Ekofo
album: "Made In Lagos" (2020)
WizKid - Made In Lagos album cover
Anoti
(Deluxe Edition Bonus Track)
Mood
(Deluxe Edition Bonus Track)
Steady
(Deluxe Edition Bonus Track)
Essence (Remix)
(Deluxe Edition Bonus Track)
You May Also Like
Giggs - "Buff Baddies" Buff baddies, yeah, buff baddies up In the cut rallied And I'm Puff Daddy, love And I'm up Manny Yeah, big Hollowman made a flash cammy 'Cause I'm in and I'm out, Harry met Sally Ha-ha, gotta laugh...
Kida Kudz - "Don't Be Shy" And you want to naughty tonight Know you want to get naughty tonight Call all your friends I'mma call my guys Sexy, got me hypnotized Nasty when I'm spreading your thighs Yeah, and they say real...
Stonebwoy & DaVido - "Activate" 1Gad Obio Aada ada! Weyti i go do, for you to get out, out of my mind (To get out, out of my mind, To get out) Weyti i go do, for you to get out, out of my mind (To get out, out of my mind, To get...
Adekunle Gold - "Something Different" Oh oh, yeah AG baby, it's your baby Ahh ahh eh eh Me say no, say no Girl, you make me loco You play me like lotto All you want is my doh doh I even buy you moto, oh no Oh low You say you want it low...
Burna Boy - "Bank On It" Yeah Life is sweet when the sun up Like the trees in the summer When the seas are troubled Then we all need someone My life Omo No be small thing Omo We all strive for more To live life ina comfort...