"STATE OF MIND" lyrics

DJ Tunez & WizKid Lyrics

"STATE OF MIND"

[Wizkid:]
Nwanne
DJ Tunez
Jọmọ, Jọmọ, Jọmọ, Jọmọ
Jọmọ, Jọmọ, Jọmọ, Jọmọ
Jọmọ, Jọmọ, Jọmọ, Jọmọ
Jọmọ, Jọmọ, Jọmọ, Jọmọ, oh
Mm-mm-mm
Mo dẹ ti penkeleme (L'Èkó)
Yeah, yeah, yeah, yeah
Yeah, yeah, yeah, yeah

I'm on a different state of mind
E no get time, I no dey guide
Come fix me up, I'll fix your life
And the future lookin' hella bright

Ó yá, make we just dey kẹ́nkẹ́lẹ́
Gimme body, make we djẹ́ngẹ́dẹ́
Girl, your body don dey ṣhẹ̀kẹ̀rẹ̀
Very necece, baby, ṣẹ́mpẹ́nlẹ́
Óyá, baby, make we ṣẹ́mpẹ́nlẹ́
Tell me why your body don dey ṣhẹ̀kẹ̀rẹ̀?
Ṣhéy you know the money rẹpẹtẹ?
Óti necece, make we ṣẹ́mpẹ́nlẹ́

[Wizkid {Kemuel}:]
Olololololo, ah-ah-ah
Ololololo, ah-ah-ah
{Bekee, e get penkeleme}
{Oh-oh, mm}

[Wizkid:]
Óyá, baby, tell me what you need
(Tell me what you need)
No dey bùgá, facilities choke, kpa?
Baby, tell me what you need
(Tell me what you need)
You know for here, we no dey carry wetin no sweet body
Living good life, living sweet, uh
E no go finish, e no go finish, we no fall
It's a lifestyle blessings dey me ọ̀pọ̀r
Only things wey go last me for long
So, give me a little more
I no fit let the money dey control me
That's why I control the money unruly
The gbedu na reflex
Big flex, big sex

[Wizkid {Kemuel}:]
Olololololo, ah-ah-ah
Ololololo, ah-ah-ah
{Bekee, e get penkeleme}
{Oh-oh, mm}

[Wizkid:]
Grr, gbosa o, gbosa o, baby don dey shake, oh, my ego
Grr, gbosa o, gbosa o, plenty shake for your ego
Grr, gbosa o, gbosa o, baby don dey shake for my ego
Kí kí, gbosa o, gbosa o, don dey mess my ego (Oh)

Ó yá, make we just dey kẹ́nkẹ́lẹ́
Gimme body, make we djẹ́ngẹ́dẹ́
Girl, your body don dey ṣhẹ̀kẹ̀rẹ̀
Very necece, baby, ṣẹ́mpẹ́nlẹ́
Óyá, baby, make we ṣẹ́mpẹ́nlẹ́
Tell me why your body don dey ṣhẹ̀kẹ̀rẹ̀?
Ṣhéy you know the money rẹpẹtẹ?
Óti necece, make we ṣẹ́mpẹ́nlẹ́

Olololololo, ah-ah-ah
Ololololo, ah-ah-ah


You May Also Like
Babyboy AV - "KUPE" AV! Hey, the way that you move your waist is dangerous Girl my mind e dey, e dey, e dey I be president, but na you be governor you dey run my state,my state, my state My lover (Kupe Kupe) Diana...
Burna Boy - "Dem Dey" (No do, no do, no do, no do) No do, no do (No do, no do) No do, no do (No do, no do) Mo ṣa sọ fún (No do, no do) If you no get me (No do, no do) Forget about it (No do, no do) I no buy Lambo' (No do,...
Wande Coal - "DEM GO PAY" Ehhhh Holy mountain Ayo mi toh wa ni Ibadan baba je kin dapada wa Ayo mi toh gbe lo si badan baba ban da pada wa Oluwa dapa wa, ebàn dapada wa Bami gbo mi ti mo gbè kan na woti fe woju arawa won...
Cheque - "Holy Gee" Ozedikus nnwane Yah Yah Cheque I love the life that I live but I'm chasing for more I'm celebrating one day, next day I want more Pretty girl make it ring but I still pray for some Man never...
Timaya - "The Mood" I got many things wey I wan talk, oh Many, many, many tings I wan talk, oh But I rest my mind Meanwhile, I dey push my grind I got no time for no negative vibes If you hurt me, my guy me I leave you...