"AFRIKANA" lyrics
BILO, Moelogo & WurlD Lyrics
"AFRIKANA"
Gyaldem everywhere
O I like them o
I've gone everywhere
But no place home
Hmmm
Ey my Salone titi dem
Make you lef am bo
Shout out to my Ghana babes
Can't forget bout Naija o
Awon birds yi won rough gan
I be their farda
Mo wo agbada
Owo's not the matter
Won mo logo
Lon don don to apogbon
Jagun labi
There's no1 like me
Big up all the gyaldems you fiyah fiyah
Mo gbe won sori like Attire
Okunrin meta
I'm the man
Been the man
Gyaldem sugar you know me, yeah yeah
Gyaldem everywhere
O I like them o
I've gone everywhere
But no place home
Hmmm
Ey my Salone titi dem
Make you lef am o
Shout out to my Ghana babes
Can't forget bout Naija o
Africana that's my mantra
Nobody badder
Nobody badder
Africana that's my mantra
Nobody badder
Nobody badder
Afrikana
Afrikana babe you high me pass gbana o
For you I wear agbada o dey dey
Owo mi one time yeh yeh
Egba mi egba mi o yeh yeh
I no fit to compose yeh yeh
Egba mi egba mi o
Omo if you go leave me
I go cray cray crase o
Cry my eyes out with my money
It won't be the same o
All I wish for is your loving
Everyday day day day o
Plenty girls around
But only you fit make my day o
Everytime and every way
Many many girls where I don see
But I no see no place like home
I just wanna ask one question
Baby shey you go be my own
Scatter mama Africa
Baby jo je ka jo dada
Baby girl wan take all your ya
Yaaa...
Gyaldem everywhere
O I like them o
I've gone everywhere
But no place home
Hmmm
Ey my Salone titi dem
Make you lef am o
Shout out to my Ghana babes
Can't forget bout Naija o
Afrikana
Nobody badder
Afrikana
That's my mantra
Nobody badder
Nobody badder ooo
- AZLyrics
- W
- WurlD Lyrics
You May Also Like
Asake - "Mogbe" Ololade mi Aşakę
Tune in to the King of Sound and Blues
Loud kan (Mo gbe, mo gbe o)
Shayo kan (Mo gbe, mo gbe o)
Colorado kan (Mo gbe o, mo gbe o, mo gbe o)
Cannister kan (Mo gbe o, mo gbe o, mo gbe...
MohBad - "Cinderella" Cinderella
I've seen alot but you are better
Olomi dakun kama fera
Give me chance to treat you better
Orekelewa
Dollar no be Naira
Iwo sha ma bother
I go get am for you
Go pay your bride price
How...
Falz - "Owa" Na so dem dey do
Pack everybody like sardine
We dey gallivant up and down
Forget say body no be machine
(Body no be machine)
All the tax wey we generate
Why the cash no dey circulate
And when we...
Gold Up, Reekado Banks & Beenie Man - "Blue Skies" (Zagga Zagga Zow)
(Now Now)
(Dye)
(Girl I'm feeling you right now)
(Anyway)
(Yeah ahahahah)
(Stamb babba dabba Din)
(Oh lord Now Now)
In the party where we got a vibe
She enter my eye
Had to catch a...