"PRESS" lyrics

"PRESS"

She no dey press
She tell me baby she no want stress
She got her own so she no dey press
Say na my vibe wey dey make am wet
Me I no dey press
Give me your loving don't want no stress
Say many men dem dey try to press
Na only me wey dey make her press

Oh na na na
Baby no make me go all la la out
Press on your buttons all na na na night
I won't press your feelings
I won't cross those lines yeah
I know so many will tell you lies
Lie on my past so that we can divide
It's no lie for you, I go all la la out
For you, anything I go all la la out yeah
And I don't wanna waste your time
Catching my high with your vibe
Giving me the signs, I'm looking in your eyes
Love it when you smile and giving me that whine
Eyayiyahiyai don't like
Wasting my time pushing on the wrong tribe
Many evil things wey my eyes don see
Only thing I need is the way you make me feel yeah

She no dey press
She tell me baby she no want stress
She got her own so she no dey press
Say na my vibe wey dey make am wet
Me I no dey press
Give me your loving don't want no stress
Say many men dem dey try to press
Na only me wey dey make her press

I ain't never make I wait pronto pronto
Giver her anything she want pronto pronto
Press her button make she come pronto pronto
Me o no go let you go pronto pronto
I ain't never make I wait pronto pronto
Giver her anything she want pronto pronto
Press her button make she come pronto pronto
Me o no go let you go pronto pronto

Oh na na na
Your touch is spiritual, human divine
The way your dey make go all la la out
Chop all my money go all la la out yea
I need you everyday by my side
If you trust me with your heart
I won't let you cry
If you trust me with your body
I won't let you drown
For your anything I go all la la out yeah
And I don't wanna waste your time
Catching my high with your vibe
Giving me the signs, I'm looking in your eyes
Love it when you smile and giving me that whine
Eyayiyahiyai don't like
Wasting my time pushing on the wrong tribe
Many evil things wey my eyes don see
Only thing I need is the way you make me feel yeah

She no dey press
She tell me baby she no want stress
She got her own so she no dey press
Say na my vibe wey dey make am wet
Me I no dey press
Give me your loving don't want no stress
Say many men dem dey try to press
Na only me wey dey make her press

I ain't never make I wait pronto pronto
Giver her anything she want pronto pronto
Press her button make she come pronto pronto
Me o no go let you go pronto pronto
I ain't never make I wait pronto pronto
Giver her anything she want pronto pronto
Press her button make she come pronto pronto
Me o no go let you go pronto pronto


Writer(s): Michael Alagwu, Sadiq Onifade
You May Also Like
Tiwa Savage - "Keys To The Kingdom" The other sun and the moon bow for you But you won't open your eyes Omo oba, ma gbagbe Ranti Oruko Baba e Oh Tick tock, pretty baby You can get it back, don't you waste it To grow from your past,...
Adekunle Gold - "Sinner" Loving you be my greatest sin Said I was done but see I'm here You don't make it easy rara To stay away from yawa Sheba o Sheba Girl, you make me a sinner Sheba O Sheba No make me pull the trigger...
DJ Tunez, Ashanti & Adekunle Gold - "Energy" Oh, I want your energy Always all over me Don't let go (Ashanti) It's in every part of me Feel it in the air I breathe No I just can't escape any more Taking all my energy You're stuck in my memory...
DJ Spinall & Kranium - "Everytime" Hmm hmm DJ Spinall Kranium Hey, hey, yeah Oh, oh, yeah, yeah Top Boy Every time you call me Me know you are horny Me know say you want give me the punani (I say) Every time you call me, baby I...
Manny Norté, 6LACK, Rema & Tion Wayne - "4AM" So you wanna roll, huh? You got a look in your eyes staring right into my soul huh Me, no hesitate, tell you what you wanna know now Know how to light up the spot, know how to put on a show now...