"STORY" lyrics
"STORY"
Every day no be normal day o
Everytime I dey feel some way o
Only you wey dey dey my head
Na your love wey dey scatter my brain
You give me love then you runaway o
You give me time make I change my way o
I jut dey form too dey do yanga
I know I act like a tough tough guy
When you no dey call me I get lonely
When you no dey text me I get lonely o
When you no dey find me I get lonely o
"Wa gbor"
When you no dey touch me I get lonely o
Got me in my feelings
How you got me all up in my feelings
Darling na lor sun
Darling sun mo mi
I go die for you o
I go ride for you o
Darling na lor sun, "sho gbo oun ti mo so"
Darling sun mo mi "sho gbo oun ti mo so'"
I go die for you o "sho gbo oun ti mo so'"
I go ride for you o "sho gbo oun ti mo so'"
Welle
We go make am welle welle
We go change am welle welle
Make we make am welle welle o
Make we change am welle welle o
We go make am welle welle
We go change am welle welle
Make we make am welle welle o
Make we change am welle welle o
Every day no be normal day o
Every day I dey find my way o
You dey vex say I gone gone gone
Say no you be the work work work
Only you be the one for me o
Wetin you do dey enough for me o
When you dey who go ride for me o
No too dey use me do yanga o
When you no dey call me I get lonely
When you no dey text me I get lonely o
When you no dey find me I get lonely o
"Wa gbor"
When you no dey touch me I get lonely o
Got me in my feelings
How you got me all up in my feelings
Darling na lor sun
Darling sun mo mi
I go die for you o
I go ride for you o
Darling na lor sun "sho gbo oun ti mo so'"
Darling sun mo mi "sho gbo oun ti mo so'"
I go die for you o "sho gbo oun ti mo so'"
I go ride for you o "sho gbo oun ti mo so'"
Welle
We go make am welle welle
We go change am welle welle
Make we make am welle welle o
Make we change am welle welle o
We go make am welle welle
We go change am welle welle
Make we make am welle welle o
Make we change am welle welle o
Our story
Every day na story
Till we make our story
Ooh make our story o
Our story
Every day na story
Till we make our story
Ooh make our story o
Writer(s): Brian Soko, Oluwaseyi Akerele, Sadiq Abiodun Onifade, Meredine Akerele
- AZLyrics
- W
- WurlD Lyrics
You May Also Like
Maleek Berry - "Somebody Falling" Stone cold killa
She a killa
Stone cold killa
Stone cold killa
Berry pon this one ah
Oh it's a vibe
She in love with the lights
She come alive in the nighttime
She only here for the life
Somebody...
Kranium - "Gal Policy" Tru Ambassador Music
Yeah
Yow, what is this?
Are you serious right now?
Put your girls in check nuh (Mmm hmm)
I can't believe this shit, boy
Are you serious right now?
Don't violate me, seriously...
Nasty C - "There They Go" Ooh, woah
There they go, There
There (@Nasty_CSA, perfect!), woah
There they go (Ayy)
Southside, there they go (Ayy, yee)
There they go (Ayy) bands
There they go (Bands, bands, bands, woah)
There...
Nasty C, Lil Gotit & Lil Keed - "Bookoo Bucks" (ATL Jacobs, ATL Jacobs)
Bookoo bucks
Foreign coupe rush
Do too much
Shop too much
I'm too up
I'm feelin' a rush
Haters on hush
Wrists so slush
I'm too up
With two sluts
I'm too up
Give two fucks
Up...
Harmonize - "Niteke" Konde Boy
Heheheh... Genius
Mmmmh
I want to keep you, I no go let you go
Nishafunga na zipu, Kwingine nishasema No
Acha nikusiifu, Uzuri wa nyumba choo
Na ulivyo nadhifu, Sipati vidonda vya koo...