"Enjoyment" lyrics

"Enjoyment"

In the mood to jaiye o
I no go kill myself iro nla nla
Wahala no dey finish ah eh
I go happy myself na na na

Ready to go low low
Ready to bo s'agbo
Life na yo lo lo
Life na yo lo lo
Mo fe
Mo fe ki everybody pade mi on the floor
No dey worry at all

Enjoyment
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
Shey you carry for pocket
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
I want to party some omo
E le le le
Oga deejay give me some more
E le le le
Bottle after bottle omo
E le le le
Oga barman ye m some more
E le le le
Eh eh eh

AC for the corner
Which time you go come hala
My friends, your friends
Tonight we go do one dance
No go killi us no
Anything you want order
Wine dey whiskey satchet of sqauddy dey

Ready to go low low
Ready to bo s'agbo
Life na yo lo lo
Life na o lo lo
Ready to go low low
Ready to bo s'agbo
Life na yo lo lo
Life na o lo lo
Mo fe
Mo fe ki everybody pade mi on the floor
No dey worry at all

Enjoyment
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
Shey you carry for pocket
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
I want to party some omo
E le le le
Oga deejay give me some more
E le le le
Bottle after bottle omo
E le le le

Enjoyment
Enjoyment
Enjoyment


Writer(s): Yemi Eberechi Alade, Henry Tonwe Adebola
EP: "Queendoncom" (2021)
Yemi Alade - Queendoncom EP cover
You May Also Like
Gyptian - "In My Arms" Woah woah woah wooh, (mmh) Yeah-yeah-yeah Nooo, yeah-yeah La-la-la-la... In my arms, baby There's were you belong, yeah I know sometimes it might not be the perfect one And sometimes you even think...
Olakira - "Summer Time" You already know... Olakira krikata baby, yeah yeah Sexy rosey See your body mogbe Omo yi fine like tiwa Come to my place make we faaji Sexy rosey Make we pop that rozay Won't you be my lover Make...
Phyno - "Bia" Amara chineke emewom nma Aka chineke asawom njo Obala chineke emewom nma o Omeokachie... Chineke emewom nma o Amara chineke emewom nma Aka chineke asawom njo Obala chineke emewom nma o...
Ya Levis - "Love" Bonsoir (beauté, mama) Trop ravissante pour être vraie Quand j'te regarde, je sais que l'amour Ne se trouve pas dans le pré T'es ma fleur, j'suis ton papillon (papillon, na ya) Ton âme est trop...
Busy Signal - "Bad Man Flex" Uptown! We go all out Turn it up We turn it up No, we don't An we turn it up Girls dem out (Hoo, boom) Girls come out Bad man style, have di girls love the flex Tek fi yah gyal dawg, you know the...