"Go Down" lyrics

"Go Down"

Baby go down, down
Baby go down, down
Baby go down, down...
Oh lord
Oh lord...
Gbabe...

Oh boy our chemistry fit make man cry
They can't believe that it is you I like
Oh boy our temperature o gbo no feli feli (feli feli)
Them dey observe our love like na teli teli (teli teli)

I too Sabi, I nor sabi
Any how wey them dey feel
Boy when I am with you
I'm feeling like a G

You nor sabi, you too sabi
Any how wey them dey feel
Boy when I am with you
I'm feeling like a G

Cos you too gbaski omo baby yeah
You too set that's what I am saying ah
I don't usually do this but na
(Oh na...)

Baby go down, down, down, down, down (me and you)
Should get down, down, down, down (to the lou)
Baby go down, down, down, down, down
So we can go down, down, down, down (hmm)
Me and you... (aah)

Oya ju si le, ju si le
Ma farabale, baby show yourself
Oya ko mo le (ko mo le), ko mo le (ko mo le)
Oh na na na na

Baby make we dorti them, dorti them
Ma farabale, baby show yourself
Dorti them (dorti them), dorti them (dorti them)
Oh na na na na

I too sabi, I nor sabi
Anyhow wey them dey feel
Boy when I am with you
I'm feeling like a G

You nor sabi, you too sabi
Anyhow wey them dey feel
Boy when I am with you
I'm feeling like a G

Cos you too bad, omo baby yeah
You too set, that's what I'm saying ah
I don't usually do this but na
(Oh naaa)

Baby go down, down, down, down, down (me and you)
Should get down, down, down, down (to the lou)
Baby go down, down, down, down, down
So we can go down, down, down, down (mmh me and you)

Uhhh Lord
Uhhh lord...
Uh-huh... Yeah

Sing...

Yemi Alade...
Efizzy baby...

Baby go down, down, down, down...
Baby go down...

I too sabi, I nor sabi
Anyhow wey them dey
Boy when I am with you
I'm feeling like a G

You nor sabi, you too sabi
Anyhow wey them dey feel
Boy when I am with you
I'm feeling like a G

I too sabi, I nor sabi
Anyhow wey them dey feel
Boy when I am with you
I'm feeling like a G

You nor sabi, you too sabi
Anyhow wey them dey feel
Boy when I am with you
I'm feeling like a G

Baby go down, down...
Baby go down...
Baby go down


Writer(s): Philip Chukwuka Ahaiwe
album: "Black Magic" (2017)
Yemi Alade - Black Magic album cover
Knack Am
(Bonus Track)
Go Down
(Deluxe Edition Bonus Track)
You May Also Like
WizKid - "All For Love" Cala kwam' ukumbona Yangathi ndiyamazi Amehlo ami agqwal' uthando Inhliziyo yam' yagqwal' uvuyo Ndinovalo, it's crazy how I need you right now How much I need you Oh the things you do to me I can't...
Sauti Sol & C4 Pedro - "Love Again" We can fall in love again (Fall in love again) I wanna do it all again (I wanna do it all again) King Ckwa Sauti Sol Just another track You know how we do, right? Kwetu walishakupenda Kwako...
WSTRN - "Ben' Ova" In my zone, eh eh eh Nah nah Nah nah nah nah nah nah Nah nah nah nah Nah nah nah nah nah nah Nah nah nah nah All mi frenemy, mi see yuh pon di corner Pon di road it hotter dan a sauna Annalisa,...
Hiro - "Aveuglé" Pour toi je commettrais l'irréparable Depuis que j'ai croisé ton regard Tu es l'objet de mes désirs C'est vrai que devant toi les hommes chavirent Mon péché pour toi je prendrais le risque Viens...
Maleek Berry - "Been Calling" Are you there? Baby are you there? Berry Pon Dis Me girl I've been looking for inna the ends It's a real ting me nah pretend Steady whipping round town in a Benz oh girl You got me sitting on the...