"Close Friends List" lyrics

"Close Friends List"

(Kill Dem All)

Compromise, never come so easy like this
Me, I no dey whine myself
Me, I no dey whine myself, uhn-uhn, uh
One man food is another man poison
So, I apologize for the things that I did myself
Cuh me, I no dey whine myself, uhn-uhn, uh

Captivate oh (ayy-ayy), captivate me (ayy-ayy)
What you mean to me (ayy-ayy), don't even know (oh-oh)
Roundabout oh, roundabout (oh-oh)
Turn me over oh, roundabout
Nigeria jollof oh (ayy-ayy), just like your love oh (ayy-ayy, ayy-ayy)
But too many thing wey dem no tell us oh (ayy-ayy, oh-oh)
I be the kind of guy wey no dey jealous oh (oh-oh)
No be my fault say I famous oh

Oh my, oh my, oh my-oh my, oh my (oh my)
My oh my, oh my, oh my, oh my (my oh my, oh my)
Ọmọgè, put me on your close friends list (friends list)
Show me wetin people no dey see (people no dey see)
My oh my, oh my (my oh my, oh my)

Show me wetin people no dey see
Your backside look like a letter C
Fine face, body bad, my type
Everybody on my type shit, my type shi-
Ọmọ, no go leave me on a solo-solo
Kilòṣẹlẹ gàngàn, bámi s'ọrọ-s'ọrọ (kilòṣẹlẹ gàngàn, bámi s'ọrọ-s'ọrọ)
Me, I no wan dey whine myself, uhn-uhn

Captivate oh (ayy-ayy), captivate me (ayy-ayy)
What you mean to me (ayy-ayy), don't even know (don't even know)
Roundabout oh, roundabout (oh-oh)
Turn me over oh, roundabout
Nigeria jollof oh (ayy-ayy), just like your love oh (ayy-ayy, ayy-ayy)
But too many thing wey dem no tell us oh (oh-oh)
I be the kind of guy wey no dey jealous oh (oh-oh)
No be my fault say I famous oh

Oh my, oh my, oh my-oh my, oh my (oh my)
My oh my, oh my, oh my, oh my (my oh my, oh my)
Ọmọgè, put me on your close friends list (friends list)
Show me wetin people no dey see (people no dey see)
My oh my, oh my (my oh my, oh my)

(KillDemAll)


You May Also Like
Runtown - "End A Man" I came with four fine girls in a two-seater Only me know what's inside my Rizzla Can't nobody stop me say no Jupiter Sinsima I Dey feel your body signal Gimme wickedest whine Toba rimi it's a...
Shallipopi - "Na So" Shalli-fucking-popi, the President Only one Pluto Presido, they call me Shallipopi Seh, seh, seh (Wai') Yo X (Wai') Na so (Na so) Na so (Na so) Na so (Na so, na so) Na so (Na so-so-ri-so-so) Na so...
Adekunle Gold - "My Love Is The Same" Life on the road Nobody know struggle wey man dey see World on my shoulder Pressing me lower missing the good times My baby dey ask for me but I'm fighting economy I'm sorry Iṣẹ lo sọmọ nu bi oko...
Victony & Olamide - "Skido" Stubborn! I dey pity my Ops, stubborn! On God eh eh I never tell my story But I maintain composure And I dey look up to God I no dey change posture Odumeje be ayin na ga Abidoshaker dey here You see...
Lil Kesh - "TTGG" If you see the shege Wey my eyes see today you go craze Omo no be chais no be play I had a very very long day Make I dey on one jay I know I'll be OK Sporty bet carry my money ja Yeh God of Elijah...