"Call Of Duty" lyrics
"Call Of Duty"
Oya, oya, drink drink gari
Whether your brain go calm down
I dey smoke Igbo
Hmm-hmm, hmm-hmm, hmm-hmm
Niphkeys
I be person pikin, I get feelings too
My mind is split in two, I love you but I love Simbi too
Girl you can just tell me if you want Jimmy Choo
So me go end it with you
So many other guys wan chill with you
Now I just want to marry her
Wan buy her designer
Check your window, ka ri ra
It's been like four days, ta ri ra
I done upgrade, my terminal
Two shorties, ma pami na
You know say me I sabi na
My song is sweet like Ribena
Mummy and daddy njo, boys and girls njo
Omode pe'lagbalagba, oloyun ton lo s'antenatal
Anywhere me I go, say dem love my flow
Dem say Zino get lamba, omode wey get raba, ahn
I'll be inside playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving two I am guilty
(She thinks all I want is)
She think all I want is sex and it doesn't make her upset
Girl you have to bring your friends 'cause they all have to meet my friends
And we have a show by ten, so we have to leave by then
Who I be dem no get idea, 'cause I no dey too show myself
Now I just want to marry her
Wan buy her designer
Check your window, ka ri ra
It's been like four days, ta ri ra
I done upgrade, my terminal
Two shorties, ma pami na
You know say me I sabi na
My song is sweet like Ribena
Mummy and daddy njo, boys and girls njo
Omode pe'lagbalagba, oloyun ton lo s'antenatal
Anywhere me I go, say dem love my flow
Dem say Zino get lamba, omode wey get raba, ahn
Ahn, ahn
Poltergeist, me I sneak up on you
Me I no fit give up on you
I be make I use ninja
Baby ma bami ja
Inside playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving two I am guilty
Timmyjay on the track
Writer(s): Oluwanifemi Adebajo, Oniyide Abdulazeez Oluwashina
- AZLyrics
- Z
- Zinoleesky Lyrics
You May Also Like
Ruger - "Bow" Any challenger, make I see your hands in da air
Dem ah never know what them 'bout to face
Me already know say the battle fierce
Hmm
Anytime we step in dem yard dem ah re-arrange
Dem ah park well, dem...
Buju - "Lenu (Remix)" Mo ni o ta lenu
O por lenu
O dun lenu
Tell me what I cannot do
Tell me what I cannot do
Mo ni o ta lenu
O por lenu
O dun lenu
Tell me what I cannot do
Tell me what I cannot do
Mo ni o ta lenu
O...
DJ Neptune, Omah Lay & Joeboy - "Abeg" Hallelujah
Hallelu... jah
Me I no want to die
Burst My shit, you know me no yar'adua
Omah lay you're spinning me crocodile
(Omah Lay)
God oh!
So tey I dey tell you now
She no dey hear
She no dey...
2Baba - "Target You" I no go lie I dey see you too
It all depends on what you want do
No pretend make you just stay true
As e dey do me na so e dey do you
I no go lie I dey hala everyday
I wonder why you no dey look my...
Naira Marley - "Opotoyi (Marlians)" Marlians, Marlians, Marlians, Marlians, Marlians, Marlians, Marlians
Gbese, gbese, gbese, gbese, gbese, gbese
Marlians, Marlians, Marlians, Marlians, Marlians, Marlians, Marlians
MD, MD, MD, MD yi...