"Many Things" lyrics
"Many Things"
Mama said
You don't need no interception
You are perfect
Because of ur imperfection
Anywhere any direction
Wey u go say
Never beg for no affection
Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now I got people waiting for my next song
Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
E look my life and gimme two chance
And as omo ogbon mo ride won
But still I no too gas
I no dey go to church but I no do jazz
Now u see I'm living good life
Cos many many things
Many many things
I know say I small but my eyes don see
Many many things
Many many things
Be like I cross seven mountains and seven seas
I still dey insist oga I no dey resist
Me I don hustle now d cash no contain my Jeans
But no be so e be yesterday
No be so e be yesterday
Life go teach u pass professor
On d road so no ask me where I learned from
Always moving with precaution
Mehn I swear say u no fit catch me for junction
Ever since I dropped my first song Me I know say
The next one go be d best one
Kemi gan to domo tan so mehn
Eye too see melo ni mo fe so
Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
E look my life and gimme two chance
And as omo ogbon mo ride won
But still I no too gas
I no dey go to Church but I no do jazz
Now u see I'm living good life
Cos many many things
Many many things
I know say I small but my eyes don see
Many many things
Many many things
Be like I cross seven mountains and seven seas
I still dey insist oga I no dey resist
Me I don hustle now d cash no contain my Jeans
But no be so e be yesterday
No be so e be yesterday
You don't need no interception
You are perfect
Because of ur imperfection
Anywhere any direction
Wey u go say
Never beg for no affection
Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now I got people waiting for my next song
Writer(s): Zinoleesky
- AZLyrics
- Z
- Zinoleesky Lyrics
You May Also Like
Naira Marley - "Vawulence" This is crazy
Turn a Q to ounce
Turn a ounce to a 9
And the 9 turned to a box
And the box came wit' a strap
Strap came in the box
The guns real not props
Put your main man in a box
Fuck around, get...
Cheque - "LOML" Yeah
Yeah Yeah
Yeah Yeah Yeah
Yeah Yeah Yeah Yeah
You be light for my life, no be lie at all
You give me love o, wey me never feel before
You give me joy o, oh my God o
I can't get enough
You give...
Kizz Daniel - "RTID (Rich Till I Die)" Hallelu, hallelu, hallelu
No matter the matter, RTID
Hallelu (Kibo), hallelu, hallelu
Suffer, suffer for world (Amen)
Enjoy for heaven (Amen)
This thing dey happen, happen to anyone (Amen)
I come...
Pheelz x Olamide x Naira Marley - "Gobe" Ifa dey do meeting
Cockroach no go see pussy
Shoti ye eh
Cockroach oh no go see pussy
Ko so ri won nibe
Mo ti hammer eni sho nibe
Oluwa lo nile
Sugbon MC lo n gbowo ile
Ah ema wo obote
Ofe fi owo...
Adekunle Gold - "It Is What It Is" People wey no dey feed you
Always the first to talk about your life
Look at the irony
Shame you for public come dey beg for side
Don't get it twisted
I no dey kiss ass
That shit is not healthy...