"It Is What It Is" lyrics

"It Is What It Is"

People wey no dey feed you
Always the first to talk about your life
Look at the irony
Shame you for public come dey beg for side
Don't get it twisted
I no dey kiss ass
That shit is not healthy
Keeping my distance
Some people are worse than pandemic

If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That's some expensive shit o
If e no be money
Do not disturb me please

Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am

Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am

Money no dey bring happiness o
Na when I get money I realize o
But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
See bad times will never last
Elemi lo ma last
Life come at you so fast
Small time you don become wetin you hate
Lowkey
They hate their life
And they're lonely
No energy for nobody
Wey no dey happy for me, for me
Lowkey
You hate your life
And you lonely
No energy for nobody
No waste your time
Man I no see you

If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That's some expensive shit o
If e no be money
Do not disturb me please

Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am

Majisoro
Hold on
It is what it is
Mawobe
Leave am

It is what it is
It is what it is


Writer(s): Marcel Akunwata, Adejare Momurewa Kosoko
You May Also Like
Diamond Platnumz - "Marry You" When I look at you I see the air of every flavoury I see the sun go high you shine on me Niko mzima kwa sababu ya wewe tu And when you talk me I hear the angels I can hear them sing I hear the sound...
Burna Boy - "Ye" Yeah My nigga... die for nothing, ah My nigga... die for nothing, ah Die for nothing, ah My nigga... die for nothing, ah My nigga... die for nothing, ah My nigga... Oluwaburna, ehn-ehn, Ye Ye Ye Ye...
Sauti Sol - "Short N Sweet" Ooh, ooh, ooh... I think you fell in love too fast African night and a cool rush rush And I remember you refused to kiss me And now you using my toothbrush You say you think I talk too much That I'm...
Joeboy - "Beginning" Omo walai If them point gun to my head say make I deny you I go tell them sey lai lai No be lie I fit to spend all of my money on you (Oh no) Spend a couple couple milli on you (Yeah yeah) Give you...
Rema - "Ginger Me" Another banger Girli na your love wey dey ginger me You dey give me the love and the energy Only you wey dey high me like Hennessy Girli na your love wey dey ginger me You dey give me the love and...