"Most Wanted" lyrics

"Most Wanted"

My light turn like (my light turn like)
(Whoa-oh, ooh-whoa, woah)
(Whatever you want)
(Nipkeys, Nipkeys)

Can't touch me, I feel anointed (can't touch me, I feel anointed)
Living a five star life, man be like wanted (five star life, man be like wanted)
No problem, we get it sorted (no problem, we get sorted)
Girlies go down one time, if I say "I want head"

Nigga ain't trying, say they know I rugged
Hunter fit to be the hunted
Touch down like the most wanted
Touch down like the most wanted
Ask about Zino' anywhere, dem dey feel me, hundred
Anytime wey we drop, wọn jẹ
Touch down like the most wanted
Touch down like the most wanted

Hm, dey my body oh, I no fit lie you
Better no try me, ọmọ, I fit kpai you
I dey lodging, ọmọ, I fit fly you
I'm legit, ọmọ, I feel fly
Say me, I go do anyhow 'cause Baba go dey my side
2:30, ọmọ, we dey outside (ọmọ)
They want make my boat just capsized
But, Baba God dey my side

They don't wanna see me in this bitch
They know I'm really rich
They wanna see me in the 'Rrari
They don't even know if I guide, uhn
Ah-they made a post on Instagram
Tryna hinder glory mi (hinder glory mi)
Even though, dem no know story mi (dem no know story mi)
Adigun, leave them, what mama sọh fun mi (what mana sọh fun mi)
They wish they could kill me, I see many jealousy (many jealousy)
Tell my nigga "bámi gbè Hennessy"
Rọrá broda, máku nitori mi

Hm, èmi RudeBoy
Most wanted bi crude oil
Say dem know I dey do much
It's like 411, I'm too clutch

Nigga ain't trying, say they know I rugged
Hunter fit to be the hunted
Touch down like the most wanted
Touch down like the most wanted
Ask about Zino' anywhere, dem dey feel me, hundred
Anytime wey we drop, wọn jẹ
Touch down like the most wanted
Touch down like the most wanted

Hmm, dey my body oh, I no fit lie you
Better no try me, ọmọ, I fit kpai you
I dey lodging, ọmọ, I fit fly you
I'm legit, ọmọ, I feel fly
Say me, I go do anyhow 'cause Baba go dey my side
2:30, ọmọ, we dey outside (ọmọ)
They want make my boat just capsized
But, Baba God dey my side

They don't wanna see me in this bitch
They know I'm really rich
They wanna see me in the 'Rrari
They don't even know if I guide, uhn
(Nipkeys, Nipkeys)


Writer(s): Terry Jabbard Vanzant
You May Also Like
Black Sherif - "Top Of The Morning" Decisions I made in my pyjamas Top of the morning matter Off the phone with dada Get ready for another To talk of the money matter Medi meti nam ne me plan plan Me sika ketewa yi tryna flip am To a...
Naira Marley - "Opotoyi (Marlians)" Marlians, Marlians, Marlians, Marlians, Marlians, Marlians, Marlians Gbese, gbese, gbese, gbese, gbese, gbese Marlians, Marlians, Marlians, Marlians, Marlians, Marlians, Marlians MD, MD, MD, MD yi...
Ruger - "Girlfriend" Can't seem to take my eyes off you Especially your python move The way you roll that thing Me wan hold that thing Baby let me take a look Oh Lord Me want all girls in da whole world I know what I'm...
Asake - "I Swear" I swear I swear I swear I swear I swear I swear Emi fẹ lavi da local ki n jẹgbadun I swear Penthouse chilling with all my girls on deck Ṣebi aye kan lo wa ko pe meji on God I swear Ti mo ti jogodo,...
Victony - "All Power" Shout ole oh Eh if you see my Therii Shout ole oh Theresa thief my heart oh And run away oh Eh when I see your body oh I dey shout Alle oh I dey shout alleluia yeah Yeah yeah yeah Ogologo something...