"Sunny Ade" lyrics

"Sunny Ade"

Uhn uhn uhn uhn

Sorry I'm not sorry (Sorry I'm not sorry)
Wetin I no do can't be worried (wetin I no do can't be worried)
They don tell me about my journey
Say rainy days are coming
And they feel they can be funny (And they feel they can be funny)

They wan make I fall and die
Baba God dey my side
Everything they talk na lie
Everything they talk na lie
Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
E shi ma wole fun ori ade
Dem no sabi how I dey play my game
For all this people wan spoil my name

Won ro pe ma fo o
Won ro pe ma jabo
Ani won ro pe ma sonu
But nothing fit do omo olorun
Ahn ahn

Blessings on blessings
Man no be God see the settings
After all we've done
Ki le fe n si n?
Ye ki le fe n si n?
A tun ti take over
Anytime we step in na game over
This one na Ferrari no be range over
Remember it's game over (Ahn ahn)
Mo fun won fire for fire
Ko le re Daddy Zendaya
All these people wan make I tire
Ahn ahn
Sugbon kole re Daddy Zendaya
Shebi iwo olorun ri mi
If I do wetin dem talk then make e be
Shebi iwo olorun ri mi
I no do wetin dem talk

They wan make I fall and die
Baba God dey my side
Everything they talk na lie
Everything they talk na lie
Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
E shi ma wole fun ori ade
Dem no sabi how I dey play my game
For all this people wan spoil my name

Won ro pe ma fo o
Won ro pe ma jabo
Ani won ro pe ma sonu
But nothing fit do omo olorun
Ahn ahn

Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
E shi ma wole fun ori ade


Writer(s): Delaney R Alberto, Ike S Akoy, Oniyide Azeez
You May Also Like
Libianca - "People" Oh-oh-oh-oh Mhmm, mhmm From Bamenda, it's Libianca Oh-oh (A-yo, Mage, it's yo' beat) I've been drinking more alcohol for the past five days Did you check on me? Now, did you look for me? I walked in...
Adekunle Gold - "One Woman" Woah Woah Woah AG Baby Is your baby yeah yeah yeah I be one woman typa man Shamelessly lover man Only you Is all I see Love you forever that's the plan I owe you better life oh Only you you Is all I...
Patoranking - "Abule" Hold am tight Hold am jeje This is another story o For my mind Make I tell you wetin happen for Abule Bout this big party inside my Abule I went there with my best friend Kunle Kunle dey there with...
Omah Lay - "come closer" What am I doing Now tell me what the fuck am I doing Every time I leave, you call me the devil (Jesus) I tried and tried and tried to understand you It didn't work You spend too much time inside the...
Buju - "Testimony" Darling, darling, darling, darling, darling I say, my darling, sorry, come and be my testimony E getti something I never see, she say she like my melody I say my darling, sorry, come and be my...