"Is It Your Money" lyrics
"Is It Your Money"
Aye o
Eshey o
Anytime I step into the club
I dey spend all my money, I
No get time for bumamkpa o
Original, see the boy up the bar
So me link up d girl dem...
Is it your money ah ah ah
Is it your money eh eh eh
Is it your money ah ah ah
Is it your money eh eh eh
Shake it [x16]
Anyhow wey I like, I go spend my money o
(Odabor)
Any kele wey I like, I go carry her and go
(Odabor)
See, is it your money o? I'm spending my mula
Is it your money ah ah ah
Is it your money eh eh eh
Is it your money ah ah ah
Is it your money eh eh eh
Shake it [x16]
Them been no know the boy when I dey
Beg o to blow
Now I don dey drive moto
Them wan do am go slow
When the money no dey
D girls say me no romantic
Now when money don full my pocket
Dem call me romantic
Is it your money ah ah ah
Is it your money eh eh eh
Is it your money ah ah ah
Is it your money eh eh eh
Shake it [x16]
Jabo jabo [x15]
Oya shake it o, shake it o
Baby fire dey go
Oya shake it o, shake it o
Baby fire dey go...
Ah ah ah
Is it your money ah ah ah
Is it your money eh eh eh
Is it your money ah ah ah
Is it your money eh eh eh
Shake it [x16]
Original 1da Banton
Squareball Ent
Writer(s): Godson Ominibie Epelle, Richard Adubazi Akuru
- AZLyrics
- ##
- 1da Banton Lyrics
album:
"THE BANTON EP" (2017)
You May Also Like
Burna Boy - "Collateral Damage" Ambassador go dey chop
And Governor go dey chop
And President go dey chop
If dem say make we jump we go jump
Ambassador go dey chop
And President go dey chop
And Governor go dey chop
Dem dey say make...
CKay - "emiliana" All because of you, I be on the phone, all night long, oh
No be small thing wey you do to me, oh no, no, no
I be on my business, shawty
But you be on my mind, shawty
Ebelebe oloma, my honey, ahh-ahh...
Olakira - "Summer Time" You already know...
Olakira krikata baby, yeah yeah
Sexy rosey
See your body mogbe
Omo yi fine like tiwa
Come to my place make we faaji
Sexy rosey
Make we pop that rozay
Won't you be my lover
Make...
Blaq Jerzee, Mr Eazi & Harmonize - "Falling For U" Body, body, yea, yea
Body, body
The gbedu dey, body
Release! Position
I'm falling for you
Baby I'm falling for you
Baby, your body imelo gini
You already know
I'm falling for you
Baby, I'm falling...
L.A.X - "Zaza" Bring D Hit Clemzy
Baby don't delay (Baby don't delay)
Baby on the low (On low, low, low)
You better pass me your love o
And on the low make we link up, yahh
I give you love like zaza
Nobody do it...