"Way Up" lyrics
"Way Up"
Yeah they call me 1da Banton
Say na my song be their ringtone
Yeah they see me as the realiste one
Me be No. 1 inna me region
Say they never knew the boy was a time bomb
Charley, m way up, m way up
Say me never come down oo
Mami, m way up, m way up
Una never come down oo
Even if dem throw me juju oo
Even if dem touch me Dada o
I no care if dem push me for gutter
Internationally known, locally mama vibe machine
So me giving you anytime you want it
Bad man me ball properly
So me stepping on the scene, so me light up the place, yeah yeah
Even all my flows are finer
Loving the China
Anytime me come through, me call me designer
Sho
Me no wan watch new sign post
When dem come through
Me give them match up the holes like ho
Charley, m way up, m way up
Say me never come down oo
Mami, m way up, m way up
Una never come down oo
Even if dem throw me juju oo
Even if dem touch me Dada o
I no care if dem push me for gutter
Must to ball, they get dere I know
I don't wanna fight nobody
I just wanna live my life
I don't wanna stress nobody
I don't wanna cause no fight
Say my body dey ginger me oo
My body dey ginger me ooo
Say na God e dey cover me oo
Na God e dey cover me oo
Forever ama shine like a diamond
Blow like a time bomb
Give it reekyflow
Like tintintintuantuan
Pose
Original Banton
When me stepping on the floor
Everybody wan run
Charley, m way up, m way up
Say me never come down oo
(Everybody wan run)
Mami, m way up, m way up
Una never come down oo
(Everybody wan run)
Even if dem throw me juju oo
Even if dem touch me Dada o
I no care if dem push me for gutter
Must to ball, they get dere I know
Bad man wan try stop me show
Bad man wan steal my flow
Dem wan stop me like a V.I.O
Dem wan spoil that ghetto boy parole
But dey never knew ama dynamite
And I strong like a granite
Loose I be tyt like aradite
They say "Gimme divine"
What I bring divine oo
Now the boy don collect oo
Bad man wan connect oo
Them wan spoil wan forset oo
Bad man connect oo
Now the boy don collect oo
Them wan spoil my forset oo
Bad man connect oo
Charley, m way up, m way up
Say me never come down oo
Mami, m way up, m way up
Una never come down oo
Even if dem throw me juju oo
Even if dem touch me Dada o
I no care if dem push me for gutter
Must to ball, they get dere I know
Boy don collect oo
Wan connect oo
Forset oo
Bad man connect oo
Don collect oo
Boy forset oo
Charley, m way up, m way up, m way up
Original Banton yeye
Mami, m way up oo
M way up oo
Writer(s): 1da Banton
- AZLyrics
- ##
- 1da Banton Lyrics
album:
"THE BANTON EP" (2017)
You May Also Like
Omah Lay - "woman" They tell me this
They tell me that
They say my bitch say she ah bad
Anytime I knack, I knack without
Rubber band no rubber band
Everytime I put am
E sure me die
If I no pull out
She got my back...
Mr Eazi - "Accra To Lagos" Vibes, Zaga dat
My mummy, she dey gimme prayer
Every night she no dey sleep
She dey send me blessing
Eh eh eh, and my papi y e dey gimme ginger
E no dey mind e send me to school
I turn to singer oh,...
Korede Bello - "Mi Casa Su Casa" My girl, seen a lot of faces
But nobody shine girl
Nobody shine like you girl
Seen a lot of fine girls
Nobody can replace you
'Cause you are divine girl
Proud to call you my Girl
You know you're my...
Cheque - "Loco" Give me back to back
Mix it up yh that formula
The loving wey you give me make e no decline
And every time I grind na you dey mind o
O you my ride or die
And anybody wey wan put asunder die
I do...
Olakira - "Hot Night" These other girls don't slay like you
Shawty you're the baddest
Nothing I won't do
To keep you right beside me
Come a little closer
Let me make you happy
I got what you need girl
Have been watching...