"Commas" lyrics
"Commas"
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Original no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh
Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Stability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hmm
Things happen
Inside life
Draw tattoo
Make I live my life
Dreams come true
If na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go
Fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone
Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Stability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hmm
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh ai, eh ai, yeah yeai
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Writer(s): Alastair Joseph O'Donnell, Michael Ovie Hunter, Nnaemeka Ikechukwu Clinton, Prince Oghenemine Omoferi, Oyinkansola Sarah Aderibigbe, Brian Emmanuel Njoku
- AZLyrics
- A
- Ayra Starr Lyrics
album:
"The Year I Turned 21" (2024)
You May Also Like
ODUMODUBLVCK - "BLOOD ON THE DANCE FLOOR" Blvcksheep for life, Blvcksheep forever
ODUMODUBLVCK
Native
Jimoh sounds killed it
All I know
All I know
All I know
All I know is that when I dey cock, I hit and go
All I know is that when I been...
Wande Coal - "Umbrella" Iskaba
Yah dun know
Sak Pase
If you say make I stay for love oh
I go stay for love oh
I go dey for you oh ouu ohh
If you say make I stay for love oh
I go dey for love oh
I go taya for you oh ouu oh...
Kizz Daniel - "Eh God (Barnabas)" Shey bo wun lomo Barnabas
Eni to mo way shey bo wun lomo
Dear father in heaven
'Bout time to take over
E don tey wey I trouble you
Back down o Lucifer
I no dey follow pastor dey beef imam
Father Na...
WizKid - "Wow" Melo, melo mo fę so
Oru mumi, mo se boso
When I saw you inna bumbum short
Loję kin fę try my luck
Try my luck, make I dey chop your work
If we knack, you won't want to stop
Come on top, should I...
Skiibii - "Baddest Boy (Remix)" Baddest
Run check, oh ah
Skiibii wo wo wo woah
Bad belle lo po laye (Shekpe)
Kehinde le joju Taiye (owh)
Olohun ma gbe mi fun aiye
OBO tii gbe won sare
Who dey check am?
(Men dey)
Ton ba gbemu, we...