"Beggie Beggie" lyrics

"Beggie Beggie"
(feat. CKay)

(Louddaaa)
Yeah...

We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me
Now I'm alone
Now wey you no send me
You just dey pose
You just dey bobo me
You just dey go
You no dey answer me
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh

See the way I de beg you she Bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

E no be you e be me
Normally I no dey do like this
But nobody holy
No be say I be John the baptist
I got issues (Got issues)
Girl, I made you cry and I gave you tissues
After that I kissed you
Then we made sweet love like we always do
Say I led you on
You sef dey follow me
We were having fun
Then suddenly the love came in
Ewo ewo kilode oh
Ewo ewo kilode oh

See the way I de beg you she Bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

I wish I said this before but you're messing with my mind
Sing me songs, make some love
Put your hands on top my thighs
I know say you be hot cake
Hundred yards, husband material
But me sef I be hot cake
Hundred yards, wifey material
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh

See the way I de beg you she Bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me


album: "19 & Dangerous" (2021)
Ayra Starr - 19 & Dangerous album cover
Rush
(Deluxe Edition Bonus Track)
ASE
(Deluxe Edition Bonus Track)
Bloody Samaritan (Remix)
(Deluxe Edition Bonus Track)
Lonely Refix
(Deluxe Edition Bonus Track)
Running
(Deluxe Edition Bonus Track)
Skinny Girl Anthem
(Deluxe Edition Bonus Track)
You May Also Like
Kizz Daniel - "Eh God (Barnabas)" Shey bo wun lomo Barnabas Eni to mo way shey bo wun lomo Dear father in heaven 'Bout time to take over E don tey wey I trouble you Back down o Lucifer I no dey follow pastor dey beef imam Father Na...
Joeboy - "Door" I wanna talk about the things I wanna talk about the things wey I dey feel (Things wey I dey feel) I no dey say what I no mean So if I tell you sey I like you e be real (Ye) You got me confused...
Ruger - "Abu Dhabi" Lord, I need her Lord, I need my woman with me In my room make I no mad Why you look so peng? My boo thang Stay inna me yard If you leave for a second You gimme migraine skank Leave me if you dare...
Tems - "Higher" Higher Higher Saying higher-er-er-er ey Tell me why you're crying now kini big deal When you gave me something I don't really feel But you knew that already When I found you on the ground you were...
Ya Levis - "Chocolat" Chocolat, chocolat mama Olinga kodo ndoyo mama Chocolat, chocolat mama Olinga kodo ndoyo mama Chocolat mama Olinga kodo ndoyo mama Chocolat, chocolat mama J't'en pris mets-toi à ton aise Viens...