"Bode Thomas" lyrics
"Bode Thomas"
(Oh-oh, ohh, eh-eh)
Mm-mm, oh-oh, oh
(Mm-mm, mm, mm)
I am Balloranking ('Ranking, 'Ranking)
In my head, I've been tryna put things together (I've been tryna put things together)
Watch over mi steps, nitori aye kan l'owa (watch over mi steps, nitori aye kan l'owa)
Everyday I reason way forward
Like monthly, make I dey make billion (make I dey make billion)
Dem sing along word for word
Osha ti mo b'oshe nlo?
Ask for Bode Thomas (Ask for Bode Thomas)
Man no fit snooze
Money put me for foot (money put me for foot, mm-mm)
I've been looking up to You
In anything I do, make I no lose (In anything I do, make I no lose, uh-uhh)
Man ah bad man
Man, I bad, no be today (I bad, no be today)
Jah-Jah fight all the battles wey dey come my way
'Cause aye kan l'owa, mo ja Tequila (aye kan l'owa, Tequila)
Pade mi for mi shoulders, as if I know you, Kodak
Oh-oh Lord (oh Lord)
Everyday I reason way forward (reason way forward)
Monthly, make I dey make billion (monthly, make I dey make billion)
(Make I dey make billion), make billion
Osha ti mo b'oshe nlo? (B'oshe nlo)
Dem sing along word for word (word for word)
Ask for Bode Thomas (Ask for Bode Thomas, uh)
For Bode Thomas, uh (uh-uh)
Mm-mm, e be things (e be things)
In any situa', I move my feet (I move my feet)
Revelation to Genesis (Genesis)
Before dem go dull my spirit, me, I burn cannabis (me, I burn cannabis)
Shayo don kill my boredom (kill my boredom)
Omo iyami, kosi show (kosi show)
You know many dey foh don jon (many dey foh don jon)
Boy trending, no promo (no promo)
Sh'omo pe Olohun ju eda lo (ju eda lo)
Oh-oh Lord (oh Lord)
Everyday I reason way forward (reason way forward)
Monthly, make I dey make billion (monthly, make I dey make billion)
(Make I dey make billion), make billion
Osha ti mo b'oshe nlo? (B'oshe nlo)
Dem sing along word for word (word for word)
Ask for Bode Thomas (Ask for Bode Thomas, uh)
For Bode Thomas, uh (uh-uh)
Shayo don kill my boredom (boredom)
Writer(s): Olamilekan Balogun, Elijah Olanite
- AZLyrics
- B
- Balloranking Lyrics
album:
"Ghetto Gospel" (2023)
You May Also Like
Ayo Maff - "Baddo's Song" Ma ma se loving you fun mi mo oo
Ma ma se loving you fun mi mo oo
Owuro lo jo e ni ma ri re mo ji 5 AM
Omo yemi she carry me go where I no know
Oh. I will never kiss and tell, never say nothing
Oh,...
Seyi Vibez - "Save Me" Otega gan-gan
Woah, woah, woah
(Ma gb'ara le anybody, tori nikan lo werey l'everybody)
Oluwaloseyi, oh-oh
Vibez
Phynest loshey beat, yayy-yy
Mo gb'oju mi s'oke baba mimo
Mo ke pe e lojojumo
Je ki...
Lasmid & Tml Vibez - "need your love" Banger!
I'm opening my mind so open up your heart we just need good memories
Whenever I see the pain in your eyes
It's like fire burning in my genes
I know I'm getting used to it
I know I'm getting...
Shallipopi - "100" Way
They call me Shallipopi
99 plus 1, way
99 plus 1, say
99 plus 1, that is gonna give you (hundred)
All my gee's never snitch, they gon keep it (hundred)
We no be enemies, that no means say we be...
Llona - "Gangsta Love Letter" I don't trust no person
Godly blessing
Don't know for you but mine is certain, I'm up to something (oh oh)
I don't hurt nobody
But God forbid
If I commit
You know my padi I'm up to something
It's...